Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 8
61  Forum / Relationships & Romance / Re: PLS RATE MY ACTION!!!! on: 26-03-2011 08:32 PM
I dey pass.
62  Forum / Relationships & Romance / Re: The most annoying thing about your neighbors on: 26-03-2011 08:25 PM
Dem fake ass ditcher's tryna b wat dey aint, yet stil move wit dumbhead phyuker... Mheeen dey suck.
63  Forum / Relationships & Romance / Re: MY NEEDS on: 26-03-2011 08:02 PM
Funny
64  Forum / Relationships & Romance / Re: HELP,MY SISTER'S HUSBAND WONT LET ME REST on: 26-03-2011 07:50 PM
Big big fire sis run out n confess.
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: the politics of ''our time'' - Eldee on: 24-03-2011 12:16 PM
Dats naija 4 u kpele ó ti tó.
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GAYNESS!! Jonathan Gives Dbanj 15 Policemen, SSS men And Bullet Proof Hummer on: 24-03-2011 12:09 PM
Waste n waste is al dey no hw 2 do, wel since its unconfirmed i wdnt say NUFIN!!!
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GAYNESS!! Jonathan Gives Dbanj 15 Policemen, SSS men And Bullet Proof Hummer on: 24-03-2011 12:08 PM
Waste n waste is al dey no hw 2 do, wel since its unconfirmed i wdnt say NUFIN!!!
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Big Brother: Makosi Musambasi arrested for fraud on: 15-03-2011 11:15 AM
Kini big deal?
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: One dead, two injured as fire guts Aminu Kano Airport on: 15-03-2011 11:11 AM
O.k
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New Plot to POison Goodluck Jonathan on: 14-03-2011 12:33 PM
H8rs bac again.
71  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OPC member kills girlfriend for talking to another man on: 14-03-2011 12:25 PM
Dis is luvy gaga.
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OPC member kills girlfriend for talking to another man on: 14-03-2011 12:23 PM
D guy dey luvy gaga.
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEN BEWARE! •More women buy love charm in lipstick, powder on: 13-03-2011 10:31 AM
Women! Women! Women! Na wa ooh! Dis one na wetin dem dey call spiritual congi. Men beware...
74  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PDP absent at vice presidential debate on: 13-03-2011 10:10 AM
Dem neva collet script wey dem go read.
75  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Auto parts dealer conceals cocaine inside anus on: 13-03-2011 10:00 AM
I don hia, bt i no go comment.
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MM Int’l Airport Road: A hub of criminal activities on: 13-03-2011 09:57 AM
O.k tell bros fash nw i no b politician.
77  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dog Dies From Broken Heart on: 13-03-2011 09:53 AM
RIP both of dem. Abi wetin again?
78  Forum / Sports / Re: Michael Essien father James Essien disowns him? on: 13-03-2011 09:45 AM
I no know wetin 2 talk.
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: THE MAN WITH 39 WIVES,94 CHILDREN AND 33 GRANDCHILDREN on: 12-03-2011 01:22 PM
Dis pics no b indian nw dem b chinko. Poster u no dub dis tin well oya go repost.
80  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AT LAST; THE "ALMIGHTY GADAFFI" STEPS DOWN on: 12-03-2011 01:16 PM
Dis Odion boy dey lie, haa haa, i sure say no b ur local language u take hia d news, bcoz i no say u no hia engliz.
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 8