Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: a graduate who was arested for kidnapping said he can't stop untill he get a job on: 16-05-2010 09:03 AM
Abeg make una free am na condition coz una no go xpect say afta him parents dn suffer put am through skool he come out, stil dey xpect dem 2 feed.nfact na d poor condition of our country.
Bt if he don kill b4 he must die as well
2  Forum / Relationships & Romance / Re: General Question; Will You Allow Ur Younger Sister To Date At her teenage Stage?? on: 15-05-2010 11:09 AM
Lai lai i no go eva allow her get guy 4 her tennage even if i get my way i nt go allow her marry
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Does masturbation have any side effect? on: 15-05-2010 10:56 AM
Guys i dnt really blieves masturbation has a side effect except 4 d fact of low sperm but if u dey beta food nothin like dat go happen.
Pages: