Piusobazee at 15-05-2010 11:09 AM (14 years ago) (m) Lai lai i no go eva allow her get guy 4 her tennage even if i get my way i nt go allow her marry Posted: at 15-05-2010 11:09 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ejibond at 15-05-2010 11:16 AM (14 years ago) (m) Lai lai i no go eva allow her get guy 4 her tennage even if i get my way i nt go allow her marry
Jesus!!! Posted: at 15-05-2010 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 15-05-2010 11:22 AM (14 years ago) (m) Lai lai i no go eva allow her get guy 4 her tennage even if i get my way i nt go allow her marry
wetin dey your mind? Posted: at 15-05-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
donsino at 15-05-2010 11:28 AM (14 years ago) (m) Pius or na wetin be dat ur name na ur type wey if him small galz u go dey microscope like die and u go forget say na anoda pesin sista she be....if u lyk make she no marry na who stress Posted: at 15-05-2010 11:28 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ejibond at 15-05-2010 11:40 AM (14 years ago) (m) Lai lai i no go eva allow her get guy 4 her tennage even if i get my way i nt go allow her marry
wetin dey your mind? Na him wan marry im sista be dat na! Posted: at 15-05-2010 11:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 15-05-2010 11:45 AM (14 years ago) (m) abi! Posted: at 15-05-2010 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 15-05-2010 11:54 AM (14 years ago) (m) Yes na! Posted: at 15-05-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 15-05-2010 11:58 AM (14 years ago) (m) aiight Posted: at 15-05-2010 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 15-05-2010 02:08 PM (14 years ago) (m) Posted: at 15-05-2010 02:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chrisphemy at 16-05-2010 02:55 AM (14 years ago) (m) i dunno coz i dnt av a younger sister. Posted: at 16-05-2010 02:55 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shaoyang at 16-05-2010 04:30 AM (14 years ago) (m) its nt gud 4 her but depends on the type of friend she keep @ school else no matter any advice u give she must f***k but na secret or school stuff. Posted: at 16-05-2010 04:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
temi07 at 16-05-2010 07:27 AM (14 years ago) (f) There is nothing wrong with her dating, now what you should have a problem with is the guy she's dating, i guess you know as an older brother you should look out 4 her, if u think dude aint normal, help her kick him to the curb. Posted: at 16-05-2010 07:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 16-05-2010 02:58 PM (14 years ago) (m) i dunno coz i dnt av a younger sister.
Let's just imagine u have,what will u do?? Posted: at 16-05-2010 02:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont know...just give her guidelines maybe...the earlier the better sha
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 16-05-2010 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 16-05-2010 03:04 PM (14 years ago) (m) i dont know...just give her guidelines maybe...the earlier the better sha
Does that mean u will give her a go ahead even if she is 16?? Posted: at 16-05-2010 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont know...just give her guidelines maybe...the earlier the better sha
Does that mean u will give her a go ahead even if she is 16?? yes..if i had a younger sister..i cant control her life for her..she have to make her own mistakes
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 16-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 16-05-2010 03:22 PM (14 years ago) (m) i dont know...just give her guidelines maybe...the earlier the better sha
Does that mean u will give her a go ahead even if she is 16?? yes..if i had a younger sister..i cant control her life for her..she have to make her own mistakes Then u are not a good sister to her cos no gud sister will want her upcoming ones to xperience her own mistakes....U see why we men dnt reason dsame way as women? Infact,let me ask u these,if u have a female daughter,will u do d same? Posted: at 16-05-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dont go red..cos i have me own say... ask me when i give birth to a daughter
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 16-05-2010 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 16-05-2010 03:49 PM (14 years ago) (m) no prob e go wait Posted: at 16-05-2010 03:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 16-05-2010 04:06 PM (14 years ago) (m) everyone has got the right to live their lives.... all u can do as a loving big bro/sis is to give her tips.... Posted: at 16-05-2010 04:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |