ASHWO LEAVE ABUJA NA UR PAPA GET ABUJA, ISN'T D PROBLEM U PEOPLE SURPOSE 2 HANDLE IN THIS COUNTRY, SEE ALL NAIJA ROADS, OUR PUBLIC SCHOOLS, OUR GRADUATE NO JOB, OUR LIGHT PROBLEMS, NOW ASHWO MATTER U PEOPLE HV TIME 2 TALK 4 HOUSE THERE ALL OF UNA, NA DISGRACE UNA BE 2 US, MAY GOD 4GIVE U ALL. IF UNA WANT DO ONE SMALL PARTY NOW, U PEOPLE WILL INVITE THEM.GOD GO PUNISH U PEOPLE ONE BY ONE THERE. NA UNA DEY BUY CARS 4 THEM, BUY HOUSE 4 THEM AN OPEN BIG SHOP ALSO THEM 4 ABUJA THERE. IF NA SO NAH, GOD GO SEND U PEOPLE OUT 4RM ABUJA THERE TOO.... GOD HELP POOR PEOPLE 4 DIS NAIJA OOOOOOOOOOOOO !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |