Ole old man, wat of our operation feed nation? It nw obasanjo farm naija limited, god dey watch una, delta, edo, ondo, bayelsa, akwa ibom, river &c river, make una no slip o,make all d oil wells dry suddenly.
Ha ha ha...U dey deceive urself.......dem don sleep far far...