See as babes go avoid this question.
Dude, forget long story... majority of babes will call it quits IMMEDIATELY!!! It's best for U if they do sef cos the shege wey woman wey gree to marry go put U thru if johnny no dey work ehn... WAR!
That's why I said he gotta be good at something else even if it ain't the actual intercourse.