Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 6
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: Kenya Women Protest Inactive segxwal Performance Of Their Men And Failure To Get Them Preg on: 11-09-2015 12:25 AM
  the men abeg make una try help dem.  biko.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Migrants Convert to Christianity to Win Asylum to Germany on: 11-09-2015 12:03 AM
some people nor saabi talk.......if u leave islam under sharia law na beheadind...., dis na real convertion, cos dey know the consiquences of being an apostate in islamic state.........  good
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Migrants Convert to Christianity to Win Asylum to Germany on: 10-09-2015 11:46 PM
dem do am well-+
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking Revelation On How African Premiership Football Stars Use Juju & Blow Fortune On Juju Me on: 9-09-2015 02:31 PM
nor country wey dey practice juju fit stand as a nation. until nigeria abolish juju we shall never move forward. benin city na the headquater 4naija. shameless africans
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ashawo no be Work! Over 30 Women Sentenced to Six Weeks Imprisonment for Prostitution In Lagos on: 8-09-2015 12:13 AM
bro na ur talk make sense pass.. infact u get sense. correct u
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Man Kills Scary Gigantic Python Right Inside His House on: 8-09-2015 12:01 AM
nigeria get big problem. scary and sad news na im person dey hear all d time
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ashawo no be Work! Over 30 Women Sentenced to Six Weeks Imprisonment for Prostitution In Lagos on: 7-09-2015 11:56 PM
WHY? wetin dem do. ashawo nor bi bad thing. people wey steal our money never go prison u dey get time for ashawo. may God bless ashawo
and punish the thieves.
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Olu Of Warri, Ogiame Atuwatse II Is Dead on: 6-09-2015 09:49 AM
very good. make dem dey die all the olu, oba, obi, eze.. etc. juju people.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 Nigerians, Chibuike Anyasor and Joe Iwuchukwu Odemegwo Arrested In Australia for Importing Dru on: 5-09-2015 09:37 PM
very soon yam go become drug.....na so una talk say indian hemp na drug and nor bi true. yeye world
30  Forum / The Buzz Central / Re: I Don’t Believe In Sunday Church, I Have Not Been To Church In 8 Years - Jesse Jagz on: 5-09-2015 09:29 PM
me, i nor believe in church atall.... God dey, but nor bi d invented story we were told. nor bi to go chuch na our heart matters.
31  Forum / The Buzz Central / Re: Pastor Gave Fake Prophecy That Destroyed My Marriage Of 10 Years (Photos) on: 5-09-2015 08:21 PM
u bi mumu...... why u go believe wetin pastor dey talk. nonesense............. shine ur eye
32  Forum / The Buzz Central / Re: Pastor Chris Okotie Broke My Marriage - Popular Nollywood Actor, Emeka Ike Cries Out on: 4-09-2015 11:47 AM
as for mi.. emeka ika u dey forkup....
33  Forum / Politics / Re: Buhari Has Ordered The Closure Of Aso Rock Villa Chapel Church After Moving Mosque In on: 4-09-2015 11:44 AM
buhari na fool. if u be muslim good but allow others to practice their religion too. islam bad sha!
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Video - Checkout A Yoruba Man's EPIC Reaction When His Range Rover Caught Fire on: 3-09-2015 10:10 PM
too sad.... na only who e happen to knows how painful it is! God will reward you with bigger one........ e pain me sha!
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WASTED GOVERNOR! Gov. Fayose Seen Checking Drivers Licenses On Ekiti Street on: 2-09-2015 09:00 PM
na that kind work fit most of our governors. cos if u compare dem with europian police e match. they are not intelligent enough to be a governor in a civilize society. na police
dem qualify to be... good job mr. fayose
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Car Plunges Off A Bridge With 4 People Inside In Akure - Photos on: 2-09-2015 08:24 PM
oyibo go say we bi black monkeys we go dey vese.... guys, na true cos we nor fit dey organize. we are brainless. common bridge we nor fit do am well.
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photo: Meet The Dangerous Ex Militant Who Submitted 84 Guns To The Govt. on: 2-09-2015 08:20 PM
just 84, out off 840 thousand guns.....nonesence
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Outrage Has Lauryn Hill Shoots Musical Video In Lagos on: 2-09-2015 08:17 PM
i belief say if hell fire dey na so e go look like. naija look very urgly and dirty. we are very dirty,.
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Many Feared Dead As Container Lorry Fell On People In Ojuelegba on: 2-09-2015 08:14 PM
too sad. we never reach to get independent. our brain nor dey work. thousands of nigerias dey die every day becos of our bad leadership
40  Forum / The Buzz Central / Re: American Life! See How A Pregnant Black Woman Went For Clubbing In USA on: 2-09-2015 08:12 PM
nor bi american life. nor brain wash the poor nigerians like say na only americans e for dey happen. naija never dey ok as a country so we never reach dat level. imagine common electricity nor dey stable. tell us another thing.
Pages:
1 [2] 3 4 5 6