Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6
41  Forum / The Buzz Central / Re: Kedike Singer, Chidinma Ekile Shows Off New African Hairstyle. on: 2-09-2015 10:07 AM
na so very good looking... some want brazilian, indian or moroccan hair. wetin do our hair?
42  Forum / Sports / Re: Segun Odegbami Is Contesting To Become The Next FIFA President - BBC on: 2-09-2015 10:05 AM
for watin..... first na to abolish juju. we nor get country. nigeria na stupid place. go talk with d stupid leaders for ur country nor be fifa mater
43  Forum / The Buzz Central / Re: Omawumi and Her Husband Tosin Yusuf Caught Smoking Hookah In A Club - Photos on: 1-09-2015 11:03 PM
caught smoking hookah!!! na bad thing. abeg tell us more about the so called leaders. how the movement of the cash take dey waka.
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Check Out The Huge Python Snake Killed On Lekki Epe Expressway In Lagos on: 1-09-2015 10:59 PM
naija never reach to get independent.... our leaders nor dey see road. dem blind. our environment dey very dirty and undeleveloped. not good for living...python snake for lekki, for ikorodu na im bi say dem fit see lion. nonesence
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! African Migrant Hides Inside Car Engine To Enter Spain (PHOTO) on: 1-09-2015 10:50 PM
na our bad leaders dey do us.
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Almost 40% Of Nigerians Are Mentally Ill & Lack Medical Care on: 31-08-2015 11:37 PM
na so e go dey bi untill we get good leaders, not somebody like the current one. poverty na illness.
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Marketing: Church Gives Out Free Beer During Sunday Service To Attract New Members on: 31-08-2015 11:25 PM
its not a crime.
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 38 Swazi Virgins Going For A Festival Where Swaziland King Chooses Wives Die In Tragic Crash on: 30-08-2015 10:58 PM
R.I.P
49  Forum / The Buzz Central / Re: Tiger-Eye Angela Okorie Bares Her Cleavage For Her 30 Something Birthday Celebration on: 30-08-2015 09:31 PM
which one bi 30 something? she dey hide her age? lovely cleavage........ HBD
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See Photos of a £1million Bugatti Veyron being Pushed on the Streets of London after it Broke Do on: 29-08-2015 11:02 PM
na wha for u poster.... human being nor dey sick? leftalone ordinary car.  normal thing.
51  Forum / Law and Crime / Re: 5 Pregnant Girls & 9 babies Rescued By Police From Another Baby Factory In Enugu on: 29-08-2015 12:41 PM
na our leaders make am be d way e be. nigeria na yeye country.
52  Forum / Politics / Re: Full List Of Appointments Made By Buhari Since Becoming President VS Jonathan's Appointments on: 28-08-2015 12:23 PM
POSTER U BI MONKEY.... WHY WE NOR GO COMPLAIN? WE NEVER GET LIGHT, NO GOOD ROADS, HOSPITAL NOR GOOD, WE NEVER ABOLISH JUJU, DEM NEVER
ARREST OUR EX LEADER, INFACT WE ARE GOOD FOR NOTHING AS A NATION. NONSENSE
53  Forum / Relationships & Romance / Re: “My Husband Opens My Private Part To Inspect If I'm Sleeping With Other Men” - Wife Tells Court on: 28-08-2015 12:26 AM
NA MAGICIAN... NO METER. E NOR DEY READ. NA D ROAD ALL OF UA PASS COME. ABEG MAKE UNA CLAP FOR WOMEN. STUPID MAN.
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SO RIDICULOUS! Shovel Used To Serve Food At IDP Camp In Maiduguri (PHOTOS) on: 28-08-2015 12:23 AM
SEE THE RESULT OF A HIGHLY CORRUPT NATION. EVEN PEOPLE FOR HELL NOR LOOK LIKE DIS. MAY ALLAH HEAR UNA PRAYERS. NA OUR LEADERS DEY DO US.
55  Forum / The Buzz Central / Re: Peter Okoye and His Family Heartbroken at The Recent Passing Away of Their Longtime Nanny on: 28-08-2015 12:14 AM
RIP
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aliko Dangote Loses N140B Overnight Due To Chinese Stock Market Failure on: 27-08-2015 03:37 PM
itsnomal 4 a very rich man like oga dangote....if to say we dey organise dangote nor go fit the kin money wey him get. corruption favour  una... no tax
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WONDERS! Policeman Dies Arresting Danfo Driver In Lagos on: 27-08-2015 12:00 AM
RIP
58  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WONDERS! Policeman Dies Arresting Danfo Driver In Lagos on: 26-08-2015 11:58 PM
shuooooooooo... naija don get police? thank God
59  Forum / Relationships & Romance / Re: FG Considering Legalization Of Prostitution As Advised By Amnesty International. Whats Your Take on: 26-08-2015 11:45 PM
AS FOR NOW NOTING IS GOOD ABOUT NIGERIA AS A NATION, to legalize prostitution na very good ideal atleast ashewo go do their work with respect. very good.
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo, Jonathan And Others Promoted Corruption In The Oil Sector – Buhari on: 26-08-2015 11:23 PM
MAKING DIS STATEMENT NOR MAKE SENSE.... WETIN U DEY WAIT TO ARREST ALL OF DEM. NOR BI TO TALK NA TO DO WETIN U SUPPOSE DO SIR.
Pages:
1 2 [3] 4 5 6