Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Top Designer, Toyin Lawani Flaunts N12m Infiniti Jeep, Donates N30K To Charity on: 5-03-2013 09:57 AM
What is 30k? The pictures wey u snap with the kids don pass 30k sef. Mtcheeeew! Read d bible and see what God said abt pple who give to the needy and u will know dat 30k is nothing compared to what u have
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Update: 50 Mystery Bodies Float On Anambra River on: 22-01-2013 01:19 AM
I saw it wit my two eyes on saturday when I was on my way to a burial ceremonym truly there was up to 15 dead bodies but one of them looked fresh like he was dumped the night before that day. It was terrible
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How 8 Married Men I Met On Blackberry Messenger Drugged And Assaulted Me on: 3-09-2012 10:16 PM
Ashewo. D money wey ur papa dey giv u no dey reach u.  Wetin u want make we do? Pity u? Idiot.  Una dey find already made. They 4 use u 4 money ritual self. Nonsense
4  Forum / The Buzz Central / Re: Don Jazzy, AY, Waje... Fly First Class To NYC For Nigeria Entertainment Awards on: 3-09-2012 10:08 PM
Dey fly 1st class say wetin happen?  Make we wey dey fly economy go die abi wetin? Abeg if una no get news please go and sleep.  Infact I prefer that ogene newspaper sef to dis rubbish. Mtcheeew! Lol
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oh Not Again: Woman Gives Birth To Baby With Rosary (Photo) on: 3-09-2012 10:36 AM
Omo mehn see story wey dem just arrange give us make we read.  Muslims and christians don born, e remain pagans then e go complete.  Abeg make una kip us updated oooo
6  Forum / The Buzz Central / Re: NBC Bans Wande Coal's "Go Low" Video on: 2-09-2012 05:11 PM
What's wrong with the video?  Mtcheeeew. Politics again in the music industry. E be like say dey don dey seek money from mavin records. Yeye nigerians
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N24m Cocaine Found In Roasted Chicken on: 2-09-2012 08:40 AM
Na wah oooo.  Kekwanu udi ihe bu ihea? Rapunu umu be anyi ka ha chuta aka ha
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A 20-year old man raped by three young women on: 27-08-2012 06:46 PM
E make sense. But who come report the case?  I hope say no b d boy oooo! 
9  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Psquare Mansion IN Lagos, The Square Ville on: 17-08-2012 08:03 PM
Coooooool!
10  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress Ngozi Ezeonu Bags Chieftaincy Title In Oweri, Imo State on: 17-08-2012 12:07 PM
Sister,sister,sister. Abeg make we hear word this man/woman. Person no go hear word for you again? Na you be d 1st born again for naija? Abeg go drink 4 bottles of malt go sleep
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex-Members Of MMF Ministries Attempt To Murder Apostle Princewill on: 9-08-2012 02:05 PM
Story story story. Once upon a time!!!
Mtcheew!!
Pages: