athena at 2-09-2012 04:59 PM (12 years ago) (f) okay i don hear Posted: at 2-09-2012 04:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 05:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
derekbucho at 2-09-2012 05:11 PM (12 years ago) (m) What's wrong with the video? Mtcheeeew. Politics again in the music industry. E be like say dey don dey seek money from mavin records. Yeye nigerians Posted: at 2-09-2012 05:11 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
I_montee at 2-09-2012 05:23 PM (12 years ago) (m) phyuking uncivilized people running the industry. That is why naija entertainment industry, and the country itself in not growring. The people running things in that country are so backward. Posted: at 2-09-2012 05:23 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 05:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
draG9 at 2-09-2012 05:35 PM (12 years ago) (m) damning uncivilized people running the industry. That is why naija entertainment industry, and the country itself in not growring. The people running things in that country are so backward.
Agreed! Naija as a country may be a little bit epileptic in growth but the naija entertainment industry? not growing? Bros i beg it's "11am" in d morning...
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 2-09-2012 05:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PROSECUTOR at 2-09-2012 05:47 PM (12 years ago) (m) hell is real,,,hell is real....e don tail wen this can video they naija...since our girls no get work e better they sell their bo*bies and bo*ts very cheap....no more value...my lord unclad is not illegal but advert Posted: at 2-09-2012 05:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ecto at 2-09-2012 06:11 PM (12 years ago) (m) Good 4 Naija Posted: at 2-09-2012 06:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God bless Nigeria , but ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 06:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 2-09-2012 07:06 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Posted: at 2-09-2012 07:07 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sonjohn994 at 2-09-2012 07:42 PM (12 years ago) (m) MAKE I WATCH AND SEE............ Posted: at 2-09-2012 07:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Opetemi-oh at 2-09-2012 08:05 PM (12 years ago) (m) Noting do u Lawde, think some pple re jelous Posted: at 2-09-2012 08:05 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
zoe61 at 2-09-2012 08:49 PM (12 years ago) (f) where is it banned and why? because the music is very cool not bad at all Posted: at 2-09-2012 08:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
banky1836 at 2-09-2012 09:17 PM (12 years ago) (m) 4 me there is nothin wrong wit d video.i think they ban d video cos of d abokis dat are easily arouse by half naked women.they donot want to offend d boko harams. Posted: at 2-09-2012 09:17 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
mickky21 at 2-09-2012 11:31 PM (12 years ago) (m) i don't c anything wrong with this video Posted: at 2-09-2012 11:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 2-09-2012 11:37 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yvonneobas at 2-09-2012 11:59 PM (12 years ago) (f) Reply |
I have watched this video over and over and I couldn't see any scene that is different from every other videos one sees on TV. If this report is true, NBC should come out to explain what they think is wrong with the video. Posted: at 3-09-2012 12:00 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
calineT at 3-09-2012 04:39 AM (12 years ago) (f) seriously!!!i don't see anything bad on that video Posted: at 3-09-2012 04:39 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |