Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4
21  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Producer, Ksolo and Wife Enjoying Their Honey Moon on: 30-12-2011 04:07 PM
NA DIS ONE WE DEY CALL OTOKOTO WOMAN..ABI NA JAZ SHE TAKE CATCH FINE MAN K-SOLO?I WAN GO SHIT,I DEY COME!!!
22  Forum / Relationships & Romance / Re: HELP!!! My Wife Wants To Kill Me With Sex To Inherit My Property on: 30-12-2011 03:56 PM
SEE ME SEE WAHALA,,PLENTY MEN DEY FIND honeypot TO FUUCK,DIS MAN DEY RUN FOR FREE honeypot.

ABEG MADAM,CARRY YA honeypot GO GIVE PEOPLE WEY NEED AM JARE. JOBLESS COUPLES!!!!
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boyfriend Of Dead Marathon Sex Girl Forced To Marry Her Corpse on: 17-12-2011 02:54 PM
ALL YE FORNICATORS¡¡¡ WHY COMMENT AGAINST THIS TRADDITION? GIVE TO CESAR WAT BELONGS TO CESAR AND GIVE TO GOD WAT BELONGS TO GOD,BEHOLD IT IS WRITTEN,SHEKINA.
24  Forum / Relationships & Romance / Re: LWTMB: 'Peeping Tom' Sent To Jail For Watching Couple Have Sex ! on: 14-12-2011 04:18 PM
4 EUROPE HERE,LOOKING AT honeypot AND NYASH IS ALLOWED,NA WHEN U TOUCH AM,DEM GO CALL POLICE,NAIJA JUDGE DEM DEY FCK UP NO BE SMALL. YEYE COUPLE, DEM LEAVE DOOR OPEN DEY phyuk¡¡¡
25  Forum / The Buzz Central / Re: Awww: Congratulations! Chinedu Ikedieze (Aki) Marries Today, Wedding Photos on: 27-11-2011 01:30 AM
AKI,WELL DONE JARE..E NO EASY MY GUY..OTHER CELEB DEM WEY TALL LIKE MICHEAL JORDAN NO FIT FIND GIRL MARRY....SHAME ON DEM...CARRY GO AND GOD BLESS U AND UR WIFE.
26  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Baba Suwe Released From NDLEA; No Drugs Found! on: 4-11-2011 01:33 PM
BABA SUWE DON HAMMER!!!NDLEA,SEE HOW UNA MAKE BABA SUWE RICH OVERNIGHT..A LOT OF PPL GO VISIT HIM MAKE E GO SHOW DEM WHO DO THE JUJU FOR AM...DAT NA ENOUGH MONEY FOR HIM NA..LOL
27  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Baba Suwe Released From NDLEA; No Drugs Found! on: 4-11-2011 01:26 PM
NDLEA,UNA DON SEE THE ONE WEY SENIOR BISHOP!!!! SHEBI UNA WAN TRY YORUBA MAN WITH HIM JUJU?MAKE UNA CARRY DAT UNA YEYE SCAN MACHINE GO GIVE AMERICA BACK.....HA HA HA HA
28  Forum / The Buzz Central / Re: Government To Confer National Honours On Stephenie Okereke, Genevieve, Osita etc on: 28-10-2011 02:29 PM
WHICH AWARD DEM GO GIVE OGA JONA AND PAT(NAIJA PRESIDO)FOR PUTTING NAIJA IN DARKNESS?
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA places 9 Nollywood stars on watch-list • Sends search team to Baba Suwe’s on: 17-10-2011 08:16 PM
IF BABA SUWE DON SHIT TWICE AND NOTHING COME OUT,UNA RELEASE THE MAN,NA THE RULE BE DAT.NAIJA POLICE NO SABI RESPECT HUMAN RIGHT.
30  Forum / The Buzz Central / Re: Exposed: "Sammie Okposo Is A Shameless Wife Beater!" - Kate Henshaw Nuttal on: 10-10-2011 10:42 PM
SHARRAP KATE,WHEN SAMMIE DEY FUUCK YOU AND U DEY ENJOY AM,U NO GREE TELL US.IF YOU NO FUUCK SAMMIE WELL,WHY HE NO GO BEAT YOU?.....EWU.
31  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Prostitutes bad for a Marriage on: 7-10-2011 10:44 AM
ALL OF UNA DEY COMENT RUBISH HERE...ABEG IF ANY OF YOU SEE ASHAWO WEY DEY FIND HUSBAND,MAKE UNA DIRECT HER TO ME,ASHAWOS ARE THE BEST WOMEN TO MARRY JARE.!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gov. Okorocha to hold meeting with criminals and kidnappers in Imo State on: 4-10-2011 12:29 AM
OWELLE ROCHAS,CARRY GO,NOTHING DO YOU.THE BEST WAY TO ACHIEVE PEACE IN A NATION IS THROUGH DIALOGU,NOT BY VOILENCE..THIS GOVERNO IS A WISE MAN...
33  Forum / The Buzz Central / Re: Before The Stardom, Funny Photos Of Singer Waje Before She Became Famous on: 30-09-2011 03:40 PM
WAJE,U UGLY NO BE SMALL,,,NA SO SO MAKE-UPS DEY DO MAGIC FOR UR BODY SO..BREEZE DON BLOW,SEE HOW FOWL YASH TAKE OPEN.
34  Forum / The Buzz Central / Re: Red Carpet Photos From Ini Edo's "I Will Take My Chances" Movie on: 27-09-2011 05:45 PM
OLD CARGOS CLUB OF NOLLYWOOD.....DIS GIRLS LIKE PRICK PASS POUNDED YAM WITH EGUSI SOUP,ESPECIALLY GENEVIEVE.I DON TELL HER B4 MAKE SHE BRING DAT MAN WEY DEY CHUKU CHUKU HER honeypot COME VILLAGE FOR INTRODUCTION.
35  Forum / Sports / Re: Cristiano Ronaldo: people boo me 'because I am rich and handsome' on: 23-09-2011 05:23 PM
LIKE COACH LIKE PLAYER.....NA MOURINHO TEACH AM HOW TO BE ARROGANT NA,,ARE YOU GUYZ SUPRISED?FOR ME,I'M NOT.
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies While Trying To Exhume Valuable Items At Burial Grave [Pix] on: 19-09-2011 08:33 PM
SIGN OF POVERTY,HARDSHIP...GOD HELP NAIJA..
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Libya Rebels Still Killing Nigerians [Picture] on: 19-09-2011 06:46 PM
LIBYA,,HOW CAN I FORGET YOU SO SOON?40KM TO HELL FIRE..GOD I THANK YOU FOR SAVING MY LIFE FROM DAT COUNTRY.
38  Forum / Relationships & Romance / Re: Lover boy bathes female undergrad with acid on: 19-09-2011 06:29 PM
MAKE DEM CATCH DE MAN,BATH HIM ALSO WITH THE SAME RAW ACID,,EYE FOR EYE,THOOTH FOR THOOTH,,SHIKINA,NO NEED TO GO TO COURT OF LAW FOR THIS KIND WICKEDNESS.
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 37 New Photos From United Nations Office Bombing [Graphical Details] on: 27-08-2011 04:32 PM
JONATHAN  WIFE DEY BUSY DEY BUY OIL VESSELS WORTH $64 MILLION DOLLARS,DEY EMBAZEL OUR OIL MONEY WITH HER HUSBAND,BOKO HARAM DEY DE OTHER SIDE DEY BOMB NAIJA..I DON TALK AM B4 SAY NAIJA NEED REVOLUTION 4 US TO GET SOLUTION TO OUR PROBLEM.
40  Forum / The Buzz Central / Re: More Photos From Mercy Johnson's Traditional Wedding on: 27-08-2011 04:19 PM
DAT MAN PRICK DEY BIG,AND MERCY YASH DEY BIG TOO,SO NA MERCY HIDDEN SECRET BE DAT,SO MEN WEY GET SMALL PRICK,GO GET A PENIS ENLARGEMENT...MAKE UNA NO REVEAL DIS SECRET TO MERCY JOHNSON,,AMEBO PPL,GBEBORUNSSSS.
Pages:
1 [2] 3 4