Show Posts
|
Pages: |
41
|
Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Stole Pakurumo? |
on: 10-08-2011 06:30 PM
| NA HIM BE DE 'BAD GUY',NO WONDER HE CAME OUT WITH DAT LYRICS IN 'TEASE ME' TRACK..IF STEALLING GO MAKE U BE BAD,SHARP GUY AS U CLAIMED WIZKID,CARRY GO DEN,AFTERALL U NO GO FIT STEAL PASS OBASANJO AND OGA JONA JARE... | | |
51
|
Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood’s ‘A’ list stars |
on: 29-06-2011 01:06 PM
| RITA DOMINIC,,WHICH ONE YOU DEY SEF?SO DIS YEAR WAN PASS YOU BY AGAIN?WHICH TIME YOU GO COME VILLAGE WIT UR MAN 4 INTRODUCTION NA? YOU DON DEY EXPIRE SMALL SMALL OO..YOU BE MY VILLAGE GIRL,THAT'S WHY I FEEL CONCERN SHAA..NA U SABI.. | | |
52
|
Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood’s ‘A’ list stars |
on: 29-06-2011 12:58 PM
| MAKE UNA STOP TO DEY ADVERTISE THESE OLD CARGOS HERE JOR..MAKE DEM GO FIND HUSBAND MARRY JARE..EVEN THOU GENEVEIVE NA FROM MY VILLAGE,,TIME DON REACH WEY SHE GO BRING HER HUSBAND COME VILLAGE MAKE DEM GIVE US PALM WINE DRINK...............(JAYJAY-SPAIN) | | |
60
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Waste: Jonathan's Inauguration to Cost N5 billion |
on: 23-05-2011 08:30 PM
| Person dey theif wetin belong to am?? No be dem dey produce the oil?wetin come be una headache now? Abacha dumped over $400 billion in a Swiss Bank,, Obj go carry the money put for him Otta Farm,,una no talk,na Jonathan wey wan do presidential party make una dey open mouth like basket-mouth. Goodluck, I am still waiting for my own invitation card,,na my Paddy u be oo. | | | |