Pastor what are you doing with politics? You want the whole world to know about your background abi, Carry on we go soon hear about how you dey rape and thief people fowl for area. Pastor my foot
If dem like make dem blow all the Niger delta finish na dem sabi e no affect me, wey all the money wey dem get from goodluck government? E don finish abi? Their person dey government for 6 abi 8 years wetin change for Niger delta? I beg make dem go die for shame
You dey craze, no be repair dem repair dem country na im make am good wey you wan go treat yourself? If Una repair nigeria e go better pass the UK wey you wan come.greedy old fools.
naija let us do things right for ones nomatter what let national assembly remove what ever they add to our budget before baba could sign. My brother you are right
Nigeria police should know that traffic warders are also police (traffic police) in Europe, you can't mess with traffic police no matter who you are. That police man need to be seriously dealt with.
Poster you are a bloody liar, do you know what you talking about? $2 million not trillion please watch before you post your nonsense cause not all readers are dummy and I know many anti buhari will like this.
Me no understand dis road safety wahala for road ooooo their major duty na to make sure say the road dey safe for motorists but na to dey ask for particulars dem sabi wey be say all the roads wey dey nigeria na jagajaga and dem no dey see am make dem tell oga at the top