Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5]
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 5 killed in Lagos area boys clash on: 23-02-2011 10:38 PM
na de samething happen 4 benin city na.naija politicians,e no go better 4 una because una pikin dem dey 4 house dey enjoy but una dey kill other people own in style Sad
82  Forum / The Buzz Central / Re: OMG! Mercy Gorimapa Johnson Tells Mike Ezuronye "fcuk YOU!" on: 22-02-2011 11:28 PM
na everything una go dey write ,mercy baby ,i beg take time make dem no go spoil ur nameooooooooooooooooo.as 4 mike my man ,make u no vex i apologise on her behalf. Smiley
83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Delta State University Cultists Kill Pregnant Woman, 6 Others on: 21-02-2011 11:18 PM
na govt we get abi na cultist,i beg make we forget dat one jare
 Sad
84  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex Governor Erects Multi-Billion Naira 'Wonder' In Banana Island Lagos on: 16-02-2011 10:45 PM
big bioz my foot after looting de states treasury,e no go better 4 una national thief thief. Angry
85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SS2 Student Has 2 Wives, 7 Kids, Says I Endure Insults Daily on: 12-02-2011 11:29 PM
imagine at 31 u talking about 2 wives, Angry
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SSS seizes N1.7 billion cash at Lagos Airport on: 5-02-2011 08:14 PM
naija thieves i know say de truth no go come out. this money that is been looted everyday should be used 2 repair death trap road that is killig people everyday especialy benin-lagos road abi our politicians don use de road dey collect blood 4 their master Huh?  
87  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria: Borno politician Gubio shot dead on: 30-01-2011 11:25 AM
what is political assasinat?una no dey shame na so dem dey kill 4 western world wen e be say nigeria politics don become war front.i sxorry 4 una
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ten Nigerians held in UK for marriage, immigration fraud on: 30-01-2011 11:11 AM
let dem shut up their mouth,why not give resident permit 2 dem and see if there will be sham marriage as they call it.i no blame dem sha ,if no be how gov wetin 4 make us dey face this kind shit. Angry Angry
89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Snooker dispute sparks deadly clashes in Nigeria Fri Jan 28, 2011 10:14am GMT Pr on: 28-01-2011 09:23 PM
i beg make de northerners go make everybody get peace of mind
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Snooker dispute sparks deadly clashes in Nigeria Fri Jan 28, 2011 10:14am GMT Pr on: 28-01-2011 09:15 PM
i beg make de northerners go make everybody get peace of mind
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 20 killed In Fresh Jos Explosions on: 25-12-2010 10:04 AM
na true make dem cut naija 2 3 make everybody go do im own cause cat andrat no fit dey de same house
Pages:
1 2 3 4 [5]