Show Posts
|
Pages:
|
2
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I built a church –Obasanjo |
on: 3-11-2010 07:09 AM
| Baba Iyabo, u tried o! but hope u no go put the church under surveillance like other investments. I personally salute your courage at this point and may the Almighty continue to bless u, pls build mosques and shrines too because "AS It is in heaven" | | |
6
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HE WAS RAPED |
on: 1-11-2010 06:56 AM
| Nothing like rape in this case, what if the guy no supply service to the mobile would there be connection? Bros wan do, jsut ntell am make he no use the word rape again. Babes, una do well o, just try to dey pay us after rape or wateva we wan call am now. Im availabe for rape. | | |
8
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fire Guts Dokpesi’s AIT, Raypower In Kano |
on: 1-11-2010 06:47 AM
| Chief or High Chief Dokpesi, I salute o! Oga go check urself well o., the other time fire for Lagos studio, now Kano studio and all the cause, we no dey know, make u ma no come catch fire o. Abi na di IBB campaign wey u dey manage dey cause am because IBB go remain for fire after death | | |
10
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil on the altar |
on: 1-11-2010 06:23 AM
| 1. It is pointless making this shameless man faceless, SHOW his face 2 d world 2. It is happening every minutes, just the unfurtunate ones that are exposed are tagged as culprits 3. This is why some pple decides to shun churches of white garments and so called prophetic minini.... Let God judge, make ur mind ur temple, pray 4 urself and God will surely answere. Leave the so called "Man of God", many of them are evil | | |
12
|
Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artistes That Should Quit Singing |
on: 8-10-2010 08:39 AM
| Letstalk about d video of d day, who is dis afrocandy lady, and who produced her?, d clip is not worth seeing on naijapal pls, she acted like a typical professional prosititute with dignity. she is an ARTIST THAT SHOULD QUIT SINGING FAST. I believe she paid to be advertised. | | | |