Show Posts
Pages:
1 ... 154 155 156 [157] 158 159 160
3121  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 8-07-2008 02:50 AM
Quote from: onyin on  8-07-2008 02:48 AM
Quote from: typicalman84 on  8-07-2008 02:45 AM
Quote from: onyin on  8-07-2008 02:01 AM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:13 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:07 PM
lol.in case u no kn,i don win plenty metals for naija .so ,am the fastest runner.lol

yea i'm sure you've won too many metal plates for naija. thanks for saving your momsi some money for buying plates wey una dey eat from.
oh no,i meant "medal".u dey kolo.lol.

lol... kolo no be your middle name? :-)
u wish.u lik to yap,abi.if i yab u,i swear u go cry.lol.

Ahhhh!!! I can see you're shedding tears already... wey momsi dey, make she cum wipe tears off her pikin eyes b4 im go turn to blood... Grin
3122  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 8-07-2008 02:47 AM
Quote from: onyin on  8-07-2008 01:44 AM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:48 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:46 PM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:30 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:28 PM
neither Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


so you be virgin mary or you never get man wey nack you finish soteeeeeeeeeeee you sleep for 17hrs str8.
you tire me sef
which kind yeye sleep con be that now?

its called "he nack me finish soteeeee my legs begin dey vibrate soteeee i got knocked out for 17hrs say i no fit get up again" kind of sleep.
lol.omg!!!!!!!!!!!!!.u r so funny.yawa,i pity tht girl.lol

lol.. make i do you??? U fit survive am?  Grin
3123  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 8-07-2008 02:45 AM
Quote from: onyin on  8-07-2008 02:01 AM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:13 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:07 PM
lol.in case u no kn,i don win plenty metals for naija .so ,am the fastest runner.lol

yea i'm sure you've won too many metal plates for naija. thanks for saving your momsi some money for buying plates wey una dey eat from.
oh no,i meant "medal".u dey kolo.lol.

lol... kolo no be your middle name? :-)
3124  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 8-07-2008 02:44 AM
Quote from: onyin on  8-07-2008 01:58 AM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:52 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:37 PM
one wil come soon.wher are the girls?dis dude here needs sum discipline.real one.

Ahh!!! no worry it'll be the other way around.
lol.no comment.

I'm sure you have no comment!
3125  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 05:52 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:37 PM
one wil come soon.wher are the girls?dis dude here needs sum discipline.real one.

Ahh!!! no worry it'll be the other way around.
3126  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 05:48 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:46 PM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:30 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:28 PM
neither Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


so you be virgin mary or you never get man wey nack you finish soteeeeeeeeeeee you sleep for 17hrs str8.
you tire me sef
which kind yeye sleep con be that now?

its called "he nack me finish soteeeee my legs begin dey vibrate soteeee i got knocked out for 17hrs say i no fit get up again" kind of sleep.
3127  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 05:47 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:45 PM
i hr u oga.lol

before nko.. i no say u know dey deaf.
3128  Forum / Relationships & Romance / Re: WHO'S THE MOST HANDSOME GUY ON NAIJAPAL??? on: 7-07-2008 05:46 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:35 PM
Quote from: vincenice on  7-07-2008 05:01 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 04:57 PM
lol.una yeye .

no na Grin Grin Grin Grin
na ask i just ask oh
@vincenice do you wanna join typicalman84 in the explosion?
i bet u wouldn't
 Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool

Na alkhyida wey go explode with you... mcCain knows alot about that.
3129  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 05:39 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:36 PM
u are copy,copy.lol.do ur own,i mean kiss and tel.no harm done.lol.abi,u dey fear say ur gf go catch u.na wa oooooooooo.

Noo!!! I'm too fly to have a GF locking me down wit a padlock. I be happy person, and having a lot of girls around me na good thing. when i dey ready to get married, i go get me a GF. yet i dont kiss and tell..lol
3130  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 05:33 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:31 PM
omg!!!!!!!!!!!!!!.na so u dey nack ur own.sleep for such hrs.lol.tht one na death.
lol... I dont kiss and Tell.. just like you..HaHe!!
3131  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 05:31 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:30 PM
unfortunately,we get less girls for here.cos u need some hamma.i mean lesson.lol

i get touch and follow.... so i dare any to even come close.. Grin
3132  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 05:30 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:28 PM
neither Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


so you be virgin mary or you never get man wey nack you finish soteeeeeeeeeeee you sleep for 17hrs str8.
3133  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 05:25 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:20 PM
Quote from: typicalman84 on  7-07-2008 05:16 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:13 PM
it means that ma heart is not gonna break but it will only contrast and expand later
ya'll understand?

ok Miss Dokinta. we hear you with the expansion and contraction. you sure say u no dey talk about una honeypot, becos it expands and contracts too... Grin
omg!!!!!!!!!!!!.u just find trouble.lol.
I'm a trouble maker... HeHe!  Grin
3134  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 05:16 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:13 PM
it means that ma heart is not gonna break but it will only contrast and expand later
ya'll understand?

ok Miss Dokinta. we hear you with the expansion and contraction. you sure say u no dey talk about una honeypot, becos it expands and contracts too... Grin
3135  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 05:13 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 05:07 PM
lol.in case u no kn,i don win plenty metals for naija .so ,am the fastest runner.lol

yea i'm sure you've won too many metal plates for naija. thanks for saving your momsi some money for buying plates wey una dey eat from.
3136  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 04:59 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 04:56 PM
u wish.lol
  you fit try me... u cant go 1 mile, i bet you'll be breathing like you just fell from Iroko tree.
3137  Forum / Relationships & Romance / Re: Which One Do You Enjoy Most? on: 7-07-2008 04:58 PM
 Man 4get that skin crap. not saying i have neva done without condoms, but i'm telling you, neva trust even your GF becos women get alot goin on in their mind especially if you dey nack the girl well well. she's going to tell you she's onn birth control and you the MUMU go beleive her. After 2 weeks she go tell you say she dey preg ( something that's she had planned for). but man, always rap it up. protect yyourself from unexpected happenings.
3138  Forum / Relationships & Romance / Re: WHO'S THE MOST HANDSOME GUY ON NAIJAPAL??? on: 7-07-2008 04:53 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 04:43 PM
Quote from: lucychizzy on  7-07-2008 05:10 AM
run 4 ur life or ur gonna explode with me
i beg tel him.lol

Na OSAMA BIN LADIN wey she go explode with... no be me.  Grin
3139  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 04:51 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 04:46 PM
if she catch u,u go kn urself.lol.
She no fit catch me. My heels fit go 200mph!
3140  Forum / Relationships & Romance / Re: A Flirt!!! on: 7-07-2008 04:42 PM
Quote from: onyin on  7-07-2008 04:40 PM
nevca heard of tht.chizzy wat's tht?lol

She get heart of dried meat...lol.. i think thats what kpomo means.
Pages:
1 ... 154 155 156 [157] 158 159 160