U wey dey cause Ibo man how far for your side, any way na way naija we don already spoil our name so make e bi like that, every thing about us even from our country na jagajaga nothing dey good about us even with our Govt. any how man take make him moni all join, thief na thief weder you thief wit pen or paper u bi thief so all join, u go dey claim say you bi cent ur papa dey thief wit pen and paper for office come give you for house so what s the different abi na the day wey dem go prob am na him you go know say na thief him bi? guy man u try your part any how e bi take am so that is life for us.
WELL SAID MY BRODA