Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Naija Men Romantic? on: 5-03-2011 10:08 AM
Quote from: FlyMamacita on  4-03-2011 11:27 AM
Quote from: Youngstoriez on  3-03-2011 09:15 PM
Quote from: Youngstoriez on  3-03-2011 09:14 PM
@poster....why not?Huh?? Nigerian men are very romantic
....especially me
na lie

OK. wot about u, are u romantic abi u tink say na 2remove tongue? Just try me and c.I dont no y una no dey appreciate wetin God giv una. Tongue Tongue Tongue Tongue
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Naija Men Romantic? (Page 4) on: 5-03-2011 10:03 AM
Quote from: sophiebaby on 28-02-2011 05:02 PM
why una wan no...
ok.. na lebaneese i like. or albino
Na lie jus tell us d truth, we no go beat u, who b d real guy dat u went out with?
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Naija Men Romantic? on: 5-03-2011 09:47 AM
Quote from: sophiebaby on 28-02-2011 03:16 PM
i neva date naija man b4
come try me na
4  Forum / Relationships & Romance / Re: HEHEHE!!!!!! HE COMPLAINED THAT HIS WIFE EAT TOO MUCH!!!! on: 5-03-2011 09:32 AM
Quote from: blessedme on  4-03-2011 04:09 PM
Quote from: moniconyez on  4-03-2011 03:46 PM
Quote from: blessedme on  4-03-2011 03:32 PM
abi she dig well for belle ni

Ble ble I  hope say you no dey wack like that woman ooo.lol
u know wether i chop pass that woman.....i sabi chop nobi small oo
Quote from: blessedme on  4-03-2011 04:39 PM
dey there naaa...me i dey chop for drum
Quote from: blessedme on  4-03-2011 04:39 PM
dey there naaa...me i dey chop for drum
I knew it main looking @ u, I havnt read dis page when I said it, so keep quiet next time cos all of u are birds of d same feather
5  Forum / Relationships & Romance / Re: HEHEHE!!!!!! HE COMPLAINED THAT HIS WIFE EAT TOO MUCH!!!! on: 5-03-2011 09:16 AM
Quote from: blessedme on  4-03-2011 03:32 PM
abi she dig well for belle ni
Dis fine lady dey condemn another lady? But 99% of Nigeria ladies are like dat, Na opportunity for them 2finish d whole food 4house oooo Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Celebrity you secretly want to make out with on: 23-01-2011 07:23 PM
Quote from: poise on 23-01-2011 01:32 AM
Which celebrity do u admire so much that u just wish to have a piece of him or her... you know whenever u see him or her on tv/internet things start running through you innocent head...lol
YOU and I hope say u GO ACCEPT Abi?
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Medical doctor held over rape of patient on: 17-01-2011 09:25 PM
Quote from: japhethjeff on 17-01-2011 06:31 PM
na devil work sha.
abeg, make u na leave devil make rest, dis devil self one day him go ask una wether him carry u na hand take commit, abi na devil shook d Doctor penis 4inside d little girl
8  Forum / Relationships & Romance / Re: She was in an abusive relationship, now she is afraid on: 16-01-2011 08:11 PM
Quote from: bella100 on 15-01-2011 03:46 PM
Quote from: succy77 on 15-01-2011 07:36 AM
But come2 talk of dis, no Naija men 2follow again? I think u c say our Naija girls no recognise d Naija men, hweva no Bank again2 keep d pension, let her not fool herself.She shud stop being confuse and start up a new life, hope is not yet lost,be prayerful, I believe she will find a better Naija man 4relationship
oh my... you amaze me, so you think naija men are holier than thou Grin Grin Grin
anyway, she is been living abroad all her life, so I guess she is used to the white guys Lips Sealed
Bella, Since dey both live abroad its o.k but othrwise, u shud no dat if its a Naija its within d country its easy cos dey can alwys meet again
9  Forum / Relationships & Romance / Re: What Nigerian Women Want In 3 Words on: 16-01-2011 06:47 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 04:44 PM
Quote from: succy77 on 15-01-2011 08:58 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 03:17 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 03:14 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 03:10 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 02:26 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 02:21 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 02:19 AM
Money, pleasure S*X
Lips Sealed Shocked
?
you are sumthin else.
What do u mean?
cos tht sounds like a prostitute or a play girl.
Common, hw does it sound like Prostitution, Explain? 100 MARKS)(WAEC QUESTION)
money ,sex and pleasure have got a good link with a prostitute or a play girl.
Hw do u mean?
10  Forum / Politics / Re: WILL BIAFRA COME BACK AGAIN? on: 15-01-2011 12:40 PM
Quote from: onyeanwunaokonk on  5-03-2010 09:35 AM
Biafra is very much at the corner.the israelites must be aloof.sooner or later Biafra will stand.they re the brains in naija.the useless hausa,s who love power will soon eat their groudnuts.
PLS TAKE NOTE: this is not the time for war, PEACE, UNITY AND PROGRESS. Always pray for NIGERIA cos if u throw stone in2 the market place, it might meet anybody including you.
11  Forum / Politics / Re: IBB Congratulates President Goodluck Jonathan on: 15-01-2011 12:22 PM
GOD Bless NIGERIA, (AAAAAAAMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEENNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNNN)
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Cost of an Average Wedding on: 15-01-2011 12:03 PM
Quote from: typicalman84 on 15-01-2011 08:04 AM
I am trying to get him to not spend more than #600,000.00 as there would be no need to rent a place for reception since the Trad will be held at the brides compound immediately after the church wedding. Do you think 600,000 will do it?
Is he marrying God, dat is a supernatural being? though it depend on where he comes from, if he spends d money wot of after d wedding?
13  Forum / Relationships & Romance / Re: What Nigerian Women Want In 3 Words on: 15-01-2011 08:58 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 03:17 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 03:14 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 03:10 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 02:26 AM
Quote from: onyin on 15-01-2011 02:21 AM
Quote from: Michro on 15-01-2011 02:19 AM
Money, pleasure S*X
Lips Sealed Shocked
?
you are sumthin else.
What do u mean?
cos tht sounds like a prostitute or a play girl.
Common, hw does it sound like Prostitution, Explain? 100 MARKS)(WAEC QUESTION)
14  Forum / Relationships & Romance / Re: What Nigerian Women Want In 3 Words on: 15-01-2011 08:53 AM
Quote from: diplomatik on 13-01-2011 11:50 PM
i just dey read
Read what? Abi u no like man wey get pepe(money)?Just tell me true, I no go tell anyone
15  Forum / Relationships & Romance / Re: What Nigerian Women Want In 3 Words on: 15-01-2011 08:51 AM
Quote from: HOPEA23 on 14-01-2011 12:06 AM
na who na like better thing?
I trust u, dem talk am b4, u talk true.
16  Forum / Relationships & Romance / Re: What Nigerian Women Want In 3 Words on: 15-01-2011 08:49 AM
Quote from: onyin on 13-01-2011 10:06 PM
good men
Na lie, money included
17  Forum / Relationships & Romance / Re: My female boss wants to have sex with me before she promotes me on: 15-01-2011 08:45 AM
Quote from: moniconyez on 15-01-2011 08:39 AM
Quote from: janegeorge on 15-01-2011 07:47 AM
Simple solution! Why waste time.if u comot outside,u know allow small girls rest.the one dey give u with fringe benefit ,u no want.swear say u never cot show outside before.yeye report am as u no get sense.

YOU DEY CRASE. CUTTING SHOW OUTSIDE DOES IT MEAN YOU SHOULD F.U.C.K ANOTHER MAN'S WIFE? IDIOTIC FOOL.
Ah! no wonder, u just confirmed it so what is d difference between d two? Tell me now
18  Forum / Relationships & Romance / Re: My female boss wants to have sex with me before she promotes me on: 15-01-2011 08:41 AM
Quote from: janegeorge on 15-01-2011 07:47 AM
Simple solution! Why waste time.if u comot outside,u know allow small girls rest.the one dey give u with fringe benefit ,u no want.swear say u never cot show outside before.yeye report am as u no get sense.
Hw do u mean, abi u sabi him b4?
19  Forum / Relationships & Romance / Re: 13 Types of Girls you should Avoid on: 15-01-2011 08:01 AM
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:03 AM
me i be the ANGRY GIRL OOOOOOOOO
And hw ur hubby dey feel u if u dey beat and hit his head4wall
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Help, By best friend betrayed me on: 15-01-2011 07:56 AM
Quote from: tyabo on 13-01-2011 07:41 PM
Blessedme and Missbarbie kudos 4 ya talks una finish d poster well. full of self praise i dislike such pple. nd 4 u poster hw come both ur male nd female friends wanna av u.. its like ur bisegxwal ? or maybe na age still dey worry u.
Make una leave alone,She is Beautiful nobody can take dat from her y are u all castigating her, infact u are 2beautiful jo, na God give but take next time
Pages:
[1] 2