Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 51
61  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Read and get lost!. Guranteed! on: 14-09-2011 10:34 PM
O'boy, na novel abi textbook u wan write?
62  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 10 MOST WANTED MEN on: 14-09-2011 09:51 PM
Na to carry bridge gf, na him terry sabi. U sure he nor forget him brain for woman place b4 he con ask dat question.
63  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terry feat Mixbrown!! on: 14-09-2011 09:41 PM
Hmm hmm hmm hmm
64  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Our Teacher on: 14-09-2011 08:52 PM
Wot my teacher wey wear g string? I dey first see her booty b4 using microscope to locate d pant.
65  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Igbo men. on: 12-09-2011 02:47 PM
hmmmmmm
66  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm back on: 12-09-2011 02:44 PM
grinbud, na urine i dey suspect
67  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm back (Page 4) on: 9-09-2011 08:14 PM
mikel, if i say u be idiot e go be as if i wan bless u
68  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pikin to mama on: 9-09-2011 02:09 PM
nice
69  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm back (Page 3) on: 9-09-2011 01:32 PM
as for dis yeye woman wrappers wey dey hia, i nor get any word for una
70  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm back (Page 3) on: 9-09-2011 01:14 PM
if i bite person now, dem do say i dey wicked. wetin be d meaning of all this praises? i beg una to praise me, abi una wan make i dash una some of the polo wey dem give me for burial? ANYWAY, REST IN PEACE CHIEF UZODIMMA UDOZULU ( DURU OMEOKACHIE)
71  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / i'm back on: 5-09-2011 05:34 PM
pls pals between  urine and semen, which one fit impregnate woman?
72  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Old Are You on: 15-08-2011 11:09 PM
Tedious joke
73  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mourning (Page 2) on: 15-08-2011 10:15 AM
Nothing do u
74  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Noise Makers on: 14-08-2011 01:11 PM
Ok
75  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wher d hell is NAFDAC? on: 14-08-2011 01:08 PM
Poster, and de guy don pour the expired milk inside ur body; which made u to be having expired menopause? Dont be worried, it'll be ok
76  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ERECTIONS! (Page 2) on: 14-08-2011 12:51 PM
Ok
77  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mourning (Page 2) on: 14-08-2011 12:46 PM
Thanking all u guys for the sympathy. We're about committing the cadaver of the tenacious man to mother earth.
78  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mourning on: 3-08-2011 02:25 PM
I'll still be coming back some weeks.
79  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Mourning on: 3-08-2011 02:22 PM
My fellow pals, due to the trauma that befell us yesterday, i'll be leaving for some time. We lost a young and bountiful uncle yesterday. Pls, we need ur prayers as we undergo this second blow withing the space of a year. Remember umu-ugom family in prayers; we're in great turmoil.
80  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: see girls o! (Page 2) on: 1-08-2011 11:02 PM
I nor doubt, cos u mad people fit build three storey building with kom kom
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 51