Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 51
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: professional wickedness on: 23-09-2011 02:18 PM
ok
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Leta fro Mama Tolu 2 English Teacher (Page 3) on: 22-09-2011 04:53 PM
no wonder ur gf own don flat
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: the return of skypon is the beginning of laughter. lol (Page 2) on: 22-09-2011 04:47 PM
see as em dey use mineral pose for us. chei, poverty no good o. dat beer bottle wey dey dia, na person  dem borrow am from, make dem use ram snap pix.
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Leta fro Mama Tolu 2 English Teacher on: 22-09-2011 04:29 PM
u don dey turn to sabinus, abi?
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Leta fro Mama Tolu 2 English Teacher on: 22-09-2011 04:24 PM
dis woman na correct woman. hope say nor be our first lady
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: because 2day is deffney birthday (Page 2) on: 17-09-2011 05:38 PM
O'boy, u don vex me today. So beta go ur mama place b4 i go carry bottle arrange ur head.
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: For Aunty Deffney on: 17-09-2011 05:28 PM
Quote from: Deffney on 17-09-2011 04:51 PM
Grin Grin Grin Grin Grin

Steph ur too much ooo

i go ask my sister marry u Grin Grin Grin
na enjoyment go dey be ur sister's testimony. Stephen wey don start to dey work for embassy and senate u get mouth be dat!
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: because 2day is deffney birthday (Page 2) on: 17-09-2011 05:23 PM
Deff, d guy don go deaf and dumb
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: because 2day is deffney birthday on: 17-09-2011 04:53 PM
Quote from: giftmurphy on 17-09-2011 04:32 PM
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
gift.is.herer
ur gift na teddy bear own. U neva reach wetin dem fit dash adult
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: because 2day is deffney birthday (Page 2) on: 17-09-2011 04:50 PM
Deff, i dey for highway wia i dey sell gala.
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: There is a blind man here to see you on: 17-09-2011 04:25 PM
Ngwanu
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: because 2day is deffney birthday (Page 2) on: 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: babes we beg you! on: 17-09-2011 04:09 PM
I must laff ooo
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LAGOS BOY on: 17-09-2011 03:52 PM
Pb4
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Arsenal Fans no vex... on: 17-09-2011 03:51 PM
Lmao
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sucking of boobz (Page 2) on: 16-09-2011 05:26 PM
Okeke nna
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Read and get lost!. Guranteed! (Page 2) on: 16-09-2011 05:23 PM
Emma, na only praise we d give god, since papa god say make we praise ram, even if, person dey comot for chain.
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Read and get lost!. Guranteed! on: 15-09-2011 10:44 AM
The ball
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: which paper on: 15-09-2011 09:42 AM
Na joke we go call dis one?
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: sucking of boobz on: 15-09-2011 08:35 AM
Federico, afta u don suck ur gf own dry, u don rememba d tin nor be ur own? Chei, dis one na medicine afta death. Na fasting u go take train ur pikin dem
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 51