Na wa, as for me I will never insult or troll anyone online again, na the person wey I dey always insult for this forum dash me free money I never expected when I needed it the most, ah I respect gogoman, people fail to realize that, social media is a world on it's own, you can't just carry your phone and edit rubbish tweets defaming someone just for your own selfish advantage, well I can't say they should live him or forgive him, because this one na defamation, but however, look at him poor stupid human, Peruzzi just forgive him abeg
no wonder bro..I talk am say this your sudden change he get why.. anyways its nice of him to help out.. but warn gogoman make him dey respect himself for here.