If God no punish dem Naija Govt. official, i go get enuf questions to ask Him. EFCC make una leave dis boys alone make una go day arrest dose people wey dey steal billions in Nigeria. Jobless lying bastards called EFCC. How much Goodluck Johnny take dey chop per day. Person steal 23.5 billion and dem sentence am go 2yrs in prison or bail of 250k and to forfeit property worth 325 million naira. Haba, I dey shame sey I be Nigeria
Who the f**k is the first lady to make such a proposal while her husband "Goodluck Johnny" claims to be waging war against corruption? Women and there unnecessary demands anyway. If the senate approve that budject, I am on my way to Togo
When men like these aren't being hanged or sentenced to life and asked to refund every kobo, I wonder how Nigeria is ever going to get better. THIEF! THIEF!! THIEF!!!