The singer may have found her missing rib after all which makes it look like an answered prayer to her song “Who go be my Man? Which dirty RIB,She is the rib jooooooooooo! mtscheeeew na person RIB be dis oh ......kai
Una hear where person Papa dey resemble am? D woman no resemble HIV,she too HIV so tey HIV sef com resemble her! mtscheew! >:(dey don test d bobo yet?him sef no dey fear? T*T* finz
I see. Bt why u no mention mortuary? People no dey dia? If u wan "break d ice",na d perfect place be dat! Or even jail,or mental institution? Let there be plenty of options!