oh i pity the bee oooh and him family,wrong place to breed... the bee don dey breed already i pray dey see all catch sha, unlike here wey men immune nah sheld of agents
what are you talking about self, you put on air say am single, meaning your punani is free for anyone chop and you are complainting...you never see anything my dear...
Shame on them... stay here make we dey cut grass, you say hard drugs for monkey land... for una infomation that country no get joy oh... it could be death penalty too