Show Posts
|
Pages: |
8
|
Forum / Sports / Re: Siasia to watch Mikel |
on: 11-01-2011 05:55 AM
| PLEASE, MAKE UNA HELP TELL MIKEL TO LIVE CHELSEA FOR A BETTER CLUB, I BE CHELSEA FAN, BUT CHELSEAL DON KILL MIKEL CARER, HE BE DEY PLAY WELL BUT SINCE HE ENTERED CHELSEA, HE NO DEY PLAY LIKE MIKEL WE USED TO KNOW, MAKE UNA CHECKAM NA!!!!!!!!!!!!!!!!!! | | |
14
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Kill Soccer Fan At Viewing Center |
on: 14-12-2010 07:15 PM
| 9aija police, na wa for una, we naija ppl, go run for una? wetin be this? i beg una, as i dey xmas, may una no see me ooooooo bcu, if una dare me, una go surferam. no be if i run for police in another country, i go run for una in my own country, i no go work, make una hearam. bcu i don tee wen i dey ves, now idey sweet me as if i dey heaven | | | |