Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NYSC does not discriminate against women on: 6-12-2010 02:05 PM
why will they discriminate against women? huh? when the women are the cause and root of all evil in this world of mankind! abeg make una talk better thing!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve slept with 700 women on: 6-12-2010 01:58 PM
THIS ONE WAY ALL OF U DEY YAB THIS GUY, THAT HE SLEPT WITH 700 WOMAN, WHAT OF SOLOMON IN THE BIBLE, IS A KIND OF ACHIEVE YOU KNOW, BECAUSE BIBLE EVEN RATED IT! AND IF ANY OF YOU ARE IN HIS POSITION ,  OR HAVE THE SAME OPPORTUNITY, I PUT IT TO U ALL, SOME OF U WILL EVEN DO WORSE THAN HIM. SO LET EVERYBODY GO SIT DOWN OK. NA BUT THAT GUY NA FOOL O!
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mum stabs 11-month-old baby to death. on: 6-12-2010 01:46 PM
 JESUS IS COMING SOON ! PEOPLE GO SEE FIRE!
NO BE TALK AM O! NA SO IN DEY FOR BIBLE!
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Should I tell these men all I want is sex? on: 6-12-2010 01:39 PM
I DONT KNOW IF YOU ARE A LADY OR A MAN. BUT IF YOU ARE A LADY U JUST BETTER ENTER CONVENT AND BE A REVEREND  SISTER .. OR YOU FIT DO SUGAR MUMMY ... YES! NA U I DEY TALK TO... FACE THE REALITY ...AFTER ALL PEOPLE DEY DO AM.

IF YOU ARE A MAN, BETTER ENTER SEMINARY SCHOOL AND BE A REVEREND FATHER ..... OR YOU CAN BE A SUGAR DADDY SINCE THE MONEY IS THERE.. JUST DEY TIDY DEY GO.. OK PAY AS U GO...

I LOVE U ALL CHESS!!!
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "what will u do and compere to if u get up one morning and....." on: 6-12-2010 01:32 PM
HA U GO CATCH THE VULTURE, PRAY OVER IT, KILL AM, BOIL AM, FRY AM, OR EVEN ROASTED AM,
MEN MEAT DON LAND O! WETIN WAY WE DEY TALK AGAIN , STORY DON END ... ANYA GI O PIEEEE!!!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hoodlums rape 5 secondary school students in Owerri on: 6-12-2010 01:24 PM
THEY ARE DOOMED FOR LIFE AND SHALL  NEVER GO FAR IN THIS LIFE TIME!
THEY HAVE SIGNED THEIR DOOMED AND DEATH WARRANT ..
Pages: