Quote from: Pointzero on 7-02-2011 10:03 AM
Quote from: Sheree on 7-02-2011 08:11 AM
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you
Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!
no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!
day go still break, she no say boli no be bread