Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - on: 27-05-2011 01:06 PM
abeg make una no spoil me oooooo.wetin b dry honeypot n Bosom  again,i tink say na only old women dey getam ano no say 9ja gurls 2 don dey get dry honeypot n Bosom .chei
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SHIT (Page 2) on: 27-05-2011 01:00 PM
na so so shit u sabi,nowonda ur mouth dey smell suckerway,abeg commot 4 here wit ur shit
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BAD PIKIN DEM. on: 27-05-2011 12:55 PM
d 2nd 1 na skypon teach dem how to kiss 4 public
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BAD PIKIN DEM. on: 27-05-2011 12:51 PM
dts 1st 1 belong to skypon ,check out his profile pic.is dt likin,suckin or kissin?
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kids Joke on: 27-05-2011 12:46 PM
av u seen bad belle b4,how does bad belle look lyk?
126  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail Oo: Trouble In Lagos As Police Man Shots Passenger Dead Over N100 (Page 5) on: 27-05-2011 01:04 AM
may his soul rest in peace,police av bin killin inocent pple b4 now n notin has bin don,may God help us in 9ja cos i av neva seen police killed inocent person ova here in europe,may GOD punish dis poster 4 callin my presido bloody i guess is ur fada dt sent dt police man not presido,u dnt av respect 4 ur fada idiot,d nxt time u insult my presido i will sue u to court,is a promise
127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Waste: Jonathan's Inauguration to Cost N5 billion on: 23-05-2011 10:38 PM
plz allow him to spend d money.is a normal tin 4 all d presidents in d world in a time lyk this.i guess Obama spent more than dt durin his inauguratn.u re a big fool 4u to av said he his spendiin #62 milla 4 church service.may God 4giv me but did u calculate how much late  president spent on his health and burial.let him spend it coz we av d money.if its ur fada dt is presido will u tell d general public he his spendin dt amount.guy am 4rm north bt am angry  wit u.we re one 9ja.wawabanza.its northern leaders dt kill 9ja plz let dem b coz is dia turn.4get abt party
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Corpers Refuse to Return to North on: 20-05-2011 08:12 AM
dey should repost dem to another states nt north,make una no go back ooooo
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Whats gonna happen if.... on: 20-05-2011 07:57 AM
it gonna be free show.it gonna enable me see that of ur gurl friend 4 free
130  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson To Wed At Christ Embassy on: 20-05-2011 07:45 AM
mercy don finish Edo state.after dealing wit my Adams now na prince.anyway congrat coz u no carry my state money go outside.
131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My real life experience but laugh it off. on: 19-05-2011 03:04 PM
kris ebi lyk say u b babalawo,maga must pay
132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Drunk Women on: 19-05-2011 02:58 PM
na joke b dt or story.kris abeg warn dem 4 me
133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: States and their Capitals on: 19-05-2011 02:52 PM
@ chika where u dey pass go?
134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My real life experience but laugh it off. (Page 5) on: 19-05-2011 02:05 PM
9ice1 skypon;;;;''';;;;in fact u made my day,abi dey vex bt adey laf nw
135  Forum / Politics / Re: TB Joshua Vindicated Over 2011 Elections Cancellation on: 10-04-2011 11:37 AM
@ Aspiration.........you are a fool, if u no dey 9ja ur families no dey?infct when did u travel out of 9ja.God bless 9ja peace n unity.that is how election supose to be in africa coz we love power.sorry if i hurt ur person.
136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Teenager caught with fake police bullet-proof vest, toy gun on: 27-03-2011 11:51 AM
where did the police caught him................in town beside the car or on high way?please the police should investigate well b4 taking any action,i guess that boy was not putting on the bullet proof n gun on his neck when they caught him............why snapping him with those things?
137  Forum / Relationships & Romance / Re: WTF??? 72-Year Old Teacher Seeks Divorce on: 2-02-2011 01:54 PM
dt man is a areal man bcoz man need dt tin badly.infct if d woman no gree 4 am again make him com marry my granmama as 2nd wife
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]