Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7
61  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Iranian Girls High School Photos on: 30-05-2011 02:34 PM
Quote from: Ibrutex on 30-05-2011 02:33 PM
Wobish  :X
then dey worry u?
62  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Iranian Girls High School Photos (Page 2) on: 30-05-2011 02:32 PM
Quote from: Deffney on 30-05-2011 02:28 PM
Tongue Tongue Tongue Tongue
ur no. 2?
abeg no let me face u oo coz if i do u go run lev ur pant
63  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Iranian Girls High School Photos on: 30-05-2011 02:29 PM
Quote from: emejuru on 30-05-2011 02:03 PM
hehehe you don miss road ni,
monkey kiss you this afternoon
emejuru,how monkey go kiss
 ram wey sky dey dia no let sky hear u ooo
64  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Iranian Girls High School Photos on: 30-05-2011 02:26 PM
Quote from: Deffney on 30-05-2011 01:59 PM
u shemale right? Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
we are classmate ooooo
na now i no say pple wey gradu8
 4rm olodo gramer skol plenty here,
make una dey show una sef small small
65  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 5) on: 30-05-2011 02:17 PM
Quote from: kenolis on 30-05-2011 02:32 AM
if you no run commot from here now i go dis-virgin you Grin Grin
ken plz note dt we dnt av virgins here,
abi u don see gurl wit dry Bosom  wey b virgin
66  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nice Couple (Page 7) on: 30-05-2011 02:11 PM
where d okiri baba n chica dey sef
67  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nice Couple (Page 7) on: 30-05-2011 01:50 PM
Quote from: emejuru on 30-05-2011 01:42 PM
for their house them no go need costume to make horror film  Cheesy

u no say u be him good friend naa,advice ram make
 him family start to dey make horro film naa,
68  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nice Couple (Page 7) on: 30-05-2011 01:31 PM
Quote from: MilleniumMan on 30-05-2011 09:25 AM
Quote from: MilleniumMan on 30-05-2011 08:18 AM
@ Timpauls: But I no get any ugly girl to bring naa.
I don see  I fine girl wey I go give dem as house maid.
yes oooooo,na u try pass my bro but dt gurl na
 chica sister  na,anyway inlaw dey b house gurl,plz dey
 need gate man coz u kno say kriss na big ugly guy
69  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 4) on: 29-05-2011 08:29 PM
Quote from: thowbee on 29-05-2011 08:21 PM
Quote from: Timpauls on 29-05-2011 08:18 PM
aww dts is good,u said masive boobs?ok i will lyk to av a taste of 1
 wit my mouth to enable me knw if d boobs is masive or dry

massive and dry don't go together....get ur ish together....
10x 4 lettin me knw in fact 4 dt single reason u re free k.
mz endowed, ur children no need cowbell at all
70  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 2) on: 29-05-2011 08:22 PM
Quote from: giftmurphy on 29-05-2011 08:12 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-05-2011 07:29 PM
Quote from: giftmurphy on 28-05-2011 11:35 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 01:53 PM
Quote from: Timpauls on 27-05-2011 01:42 PM
sky ano no oooo abeg tell me dia names cos i jst dey join pals now

 Grin Grin Grin
i no need to call their names
as time goes on, u will identify them.........

''by their dry Bosom s, we shall know them''   Grin Grin Grin Grin
lol

 Grin Grin Grin Grin
hey
thank God u re nt 1 of dem coz i can c u re so endowed wit hips n Bosom s
71  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 4) on: 29-05-2011 08:18 PM
aww dts is good,u said masive boobs?ok i will lyk to av a taste of 1
 wit my mouth to enable me knw if d boobs is masive or dry
72  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How to please a wowan. on: 29-05-2011 08:11 PM
 Smiley Smiley Smiley
73  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 4) on: 29-05-2011 08:02 PM
Quote from: Timpauls on 29-05-2011 07:57 PM
@ thowbee,sky said i u shud free u,in u provoke  me
i will set dt Bosom  of urs ablaze coz it look lyk dry paper
 
74  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 4) on: 29-05-2011 07:57 PM
@ thowbee,sky said u shud free u,in u prove me
i will set dt Bosom  of urs ablaze coz it look lyk dry pepa
 
75  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - on: 29-05-2011 07:51 PM
Quote from: oguji on 29-05-2011 08:47 AM
God i don sufa na Bosom  milk b dis?
u neva sufa yet, abi u no see d1 wey dey ur chest,
sky na 2ru talk u talk coz adon dey c pple wey get dry brest
hope say no b u dey milk dos Bosom  wit ur hand n mouth
76  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nice Couple on: 29-05-2011 07:46 PM
Quote from: MilleniumMan on 29-05-2011 12:37 PM
Quote from: Timpauls on 29-05-2011 10:30 AM
Quote from: MilleniumMan on 29-05-2011 09:38 AM
Quote from: ANELEEVEREST on 28-05-2011 05:45 PM
Monkey go fine pass them  Grin
u wicked o.that is nt wickedness,is my prayer 4 dem,u re invited to d weddin
I go come. no probs.
plz if u re comin come wit ugly house help 4dem as a gift,dey need ram
77  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - on: 29-05-2011 07:41 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-05-2011 07:32 PM
Quote from: Timpauls on 29-05-2011 10:45 AM
Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 05:03 PM
Quote from: Timpauls on 28-05-2011 03:55 PM
Quote from: thowbee on 28-05-2011 03:22 PM
.......as dry as a virgin..
sky has said it 4b dt dia re some gurls here wit dry Bosom  n honeypot i guess u re 1 of dem

 Grin
no, she is not one of them
cant u see that she is well nourished?
she is endowed Grin Grin Grin
yeah she is real endowed wit dry Bosom  coz endowdmnt na kind by kind

 Shocked Shocked Shocked
i no dey oooo
but abeg, free this babe nah......shoo Shocked
ok sky i don free ram coz any body wey den take dry Bosom  slap na die b dt oooo,den dey sip dry Bosom ?
78  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHECK OUT. on: 29-05-2011 07:33 PM
u wnat make i download virus 4 my system ko?
79  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The director and the new employee on: 29-05-2011 06:37 PM
Quote from: Deffney on 10-04-2011 06:49 PM
na lie @Emejuru...u never posted any joke here ooooo
tell ram
80  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN.. WHICH OF THIS TWO, IS GOOD FOR DATE AND MARRY ??? (Page 4) on: 29-05-2011 06:31 PM
Orobor sweet pass lepa,abi u no see d backyard.she is so endowed wit evry tin
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7