Show Posts
Pages:
1 ... 56 57 58 [59] 60 61 62
1161  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: baggage missing... on: 21-01-2009 08:40 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 21-01-2009 01:58 AM
where u put am..
I no remember again!!!!!
1162  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: POLICE on: 21-01-2009 02:06 AM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:54 PM
Quote from: size1 on 20-01-2009 03:15 PM
bross no mind dem u don try
who say the guy no try?
Rezi, na you be dis? thank god you dn open mouth to talk, Somebody praiseeeeeeeeeeeeeeeeeeee the lord!!!!!!
1163  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THREE PASTORS on: 21-01-2009 02:04 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 05:37 PM
OOOOOOOOKAYYYYYYYYY i seeeeeeeeee.na....whaooooooooo...but wait..ooooo... how that thing con they powerful like that way go make person...laugh they fall 4 ground like that?
Emma, NA WAH TO YOU OH!!!! na every thing wey dis babe post you wan appear on? dem send you to am? abi you don be bodyguard now? take it easy oh!!! she dey china abi you wan go?Huh??
1164  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ouch! on: 21-01-2009 02:03 AM
Quote from: onyinyenaija on 13-01-2009 04:45 PM
Frenzee wetin u think say kenny dey tink b4...
Kenny i be think say you get CHURCH MIND!!!! e be like say i go recheck again!!!
1165  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PARROT on: 21-01-2009 01:53 AM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:37 PM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Rezu, u dey beef this babe? c'mmon say something In JESUS NAME!!!!!!!!
1166  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: baggage missing... on: 21-01-2009 01:49 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 08:16 PM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 07:01 PM
emma u sure say na for plane this thing for happen? because na only inside molue person dey see this kind thing oh

e don happen be that oooo is better make u they very careful of air line way u enter...make u no go...miss ur bag... Grin...imagine make the woman dey ask me say...shay my beggage don come.. Grin
I comment my reserve!!!!!! sory I reserve my COMMENT!!!!
1167  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOSPITAL TEST on: 21-01-2009 01:48 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 08:19 PM
the boy they fear now make them..no.....?
Emma why u no wan finish your sentence? anyway, u have to go and get this babe her medal oh .anywhere u go find am go. collect t.fare from rezi or toks
1168  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE MAN FROM PRISON on: 21-01-2009 01:09 AM
Quote from: Toks-E on 20-01-2009 03:18 PM
Newbie, i'll assume u don't know

dat



this stuff has been posted 4 more than 300 tymes
Toks, you try oh!!! you be Ogbologbo, No, Agbalagbi to ju Agbalagba lo, you fit give this babe paper medal, consider say she come all the way from China, E easy?Huh?
1169  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no more secretz on: 21-01-2009 12:57 AM
Quote from: myragonza on 19-01-2009 06:52 AM
hhhmmmmm....we should try this once with our spouse.....lmao
Hmmm,  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?, Federal Ministry of Interior warns: DO NOT TRY THIS AT HOME!!!!!!!!
1170  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wat more can U get from the 1st Lady:- Takin' Over on: 21-01-2009 12:44 AM
Quote from: Ifeezy on 10-01-2009 01:32 AM
Quote from: femaadinho on 30-12-2008 09:59 PM
chai...c bad luck wey i log in meet


original waste oof time


Yo BAD LUCK eh.... Good things in pregress give U BAD LUCK... HOMMIE... WAKE UP... U aint seen nothin yet... WELCOME to MA WORLD.... and "Mo BAD LUCK " to come yo way... as i see that U dont apprecite good things.....

Asno estúpido, mudo hombre....
Chei!!! e gba mi which kain language this boy dey speak so? can somebody help him?Huh?Huh???
1171  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I got Onyinyenaija's Childhood Pix on: 21-01-2009 12:38 AM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:46 PM
make una wait 1st na. the elders neva complete
We are still waiting oh! Elder rezi!!!!!!
1172  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PHONE FART!!!!!! on: 20-01-2009 11:56 PM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:44 PM
Quote from: degreatest2 on 20-01-2009 04:35 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 12:28 AM
hahahahahahahahaha watin dey happen....lol....greatest u don they vex oooooo..lol..Grin
I don dey vex small small be dat, Rezi is growing beyond the size of his trouser!!!!!!!!!
you sabi vex na im you no get vespa.
see ehn make i tell you
VOKING NA SAND SAND ACTION NA BLOOD
no be today yansh dey for back
U for dey shout for CNN say yansh don dey back before dem capture Kunta Kunte go do slavery, wetin dat one come teach us now? if you hear say anything dey pa!!! na witch, shey u hear? and if you misyarn for this place again..... Gbadogbado a gbowo agbado lowo e?Huh??? yeye dey smell!!!!!!
1173  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! on: 20-01-2009 11:45 PM
Quote from: rezimero on 20-01-2009 05:40 PM
dsmallest2 no sabi read?
Rezi, O ma n'jabo, Hmmmmmmmmm na word of english? abi e dey inside your dictionary? see ur mouth, O ma jabo si Konga sumday.
1174  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU GO FEAR OKADA MAN AND HIS HELMET NOW!!!! on: 20-01-2009 11:41 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 04:57 PM
u get mouth....
O lenu pa, Olenu bi eye, O lenu Bi eku, infact O ni'bon!!!!!
1175  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CAUGHT CHEATING on: 20-01-2009 04:47 PM
Quote from: habzee on 19-01-2009 06:39 PM
A woman came home just in time to find her husband in bed with another woman.

With superhuman strength borne of fury, she dragged her husband down the stairs to the garage and put his manhood in a vice. She then secured it tightly and removed the handle.

Next she picked up a hacksaw.

The husband terrified, screamed, "Stop! Stop! You're not going to cut it off are you?"

The wife, with a gleam of revenge in her eye, said, "Nope. You are. I'm going to set the garage on fire." Shocked Shocked Grin

  WTF!!!!!
1176  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PHONE FART!!!!!! on: 20-01-2009 04:35 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 12:28 AM
hahahahahahahahaha watin dey happen....lol....greatest u don they vex oooooo..lol..Grin
I don dey vex small small be dat, Rezi is growing beyond the size of his trouser!!!!!!!!!
1177  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I got Onyinyenaija's Childhood Pix on: 20-01-2009 04:33 PM
Quote from: size1 on 20-01-2009 10:39 AM
fall in luv ooh
with who? hope say no be with Onyinye?Huh?Huh?Huh?
1178  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! on: 20-01-2009 04:33 PM
Quote from: orezo on 20-01-2009 09:13 AM
Hmmm....
Could you say that In english??? Thanks
1179  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOU GO FEAR OKADA MAN AND HIS HELMET NOW!!!! on: 20-01-2009 04:32 PM
Quote from: orezo on 20-01-2009 09:51 AM
U no know? na true na... Na 4 warri i first experience am....
No be today, e don tay we yansh get center parting!!!!!! Warri no dey ever carry last. keep reprezenting!!!!
1180  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I got Onyinyenaija's Childhood Pix on: 19-01-2009 08:12 PM
Quote from: onyinyenaija on 19-01-2009 07:27 PM
na your mama carry u so na... na e make u wan show people say u be monkey, even now u still resemble monkey no difference btw now and ur childhood pix. ...idiot
Oh Oh! shey I don talk am, Thank God e i don run commot for here before Onyinye come, U see wetin you don cause now? Mr size1, See as Onyinye dey vex like Ahmadioha!!!!!!!!!! Abeg me I don dodge oh!
Pages:
1 ... 56 57 58 [59] 60 61 62