Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 6
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: House Of Representatives Pass Bill Criminalising Estimated Billing on: 28-03-2019 04:21 AM
I won't blv dis until it ACTUALLY takes EFFECT
22  Forum / The Buzz Central / Re: Cute Photo Of Cardi B In Yoruba Aso Oke, Aso Ebi on: 26-03-2019 10:11 AM
Khadija Balogun
23  Forum / The Buzz Central / Re: "Having S3x With A Man 24hrs, Giving Him The Best S3x Positions Can't Keep A Man" - Princess Shy on: 26-03-2019 09:54 AM
If i hv a beautiful lady dat can cook, can sex gud n has gud attitudes, WHAT THE HECK AM I LOOKING FOR AGAIN?! I can neva ever cheat on her ever n that's jst me
24  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Finally Reveals Face of The Man Behind Her Smiles, Guess Who He is (Video) on: 26-02-2019 02:35 PM
Na una wey dey comment say she b mumu con
Mumu real real
25  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Finally Reveals Face of The Man Behind Her Smiles, Guess Who He is (Video) on: 26-02-2019 12:07 PM
Na una wey dey comment say she b mumu con
Mumu real real
26  Forum / Politics / Re: Diezani Alison Madueke Spotted On The Streets Of London (Photos) on: 11-02-2019 03:28 PM
At d end of all dis drama am very sure dt a new post awaits her in d near future. Naija my country, I hail thee
27  Forum / The Buzz Central / Re: See Reason Most Beautiful Girl Remain Single - Juliet Ibrahim on: 9-02-2019 09:30 AM
Am interested
28  Forum / The Buzz Central / Re: Shina Peller’s Mum And Wife Attacked During Campaign Rally In Oyo State (Videos) on: 9-02-2019 07:30 AM
Hmmm, Disunity contribute greatly to our underdevelopment... Omoilumi n'Iseyin konibaje!
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: 37-Year-Old Man Arrested For Sleeping With His 3 Stepdaughters, Impregnates One Of Them on: 31-01-2019 09:23 AM
D wife go don knw say her 3kids na extra package for d man na, abi hw she no go sense say somtin like dis dey go on all dis while till her hubby chook one of dem full?
30  Forum / The Buzz Central / Re: Toyin Is an Angel, She Visited Me While I Was Down -Actress Shyngle on: 23-01-2019 07:02 PM
Dats jst like Toyin
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Confused After Catching Servant Having Sex With Housemaid In His Car on: 1-12-2018 06:24 PM
foolish question, like say u too no dey kpanshi. my frnd go pay asap mtcheew
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Caught in The Act Fondling Br3ast And Humping A 15 Year Old Girl in Lagos (Photo) on: 12-08-2018 06:52 AM
foolish judging, @dis satellite  age, 15yr old confused ashayo
33  Forum / Relationships & Romance / Re: Every Lady In A Relationship Should Have A Backup Boyfriend - Joro Olumofin Advises on: 6-08-2018 12:47 PM
n d continental bf abi Wetin e call am go b dumb head zombie abi?
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ghanaian Police Who Beat Up a Nursing Mother Sentenced To 10 Years In Jail on: 27-07-2018 09:57 PM
I wonder y dem no give dis animal life imprisonment or beta still death by hanging.  Of Wat use is he to human kind?
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LOL! Check Out This Hilarious Application Letter Of A Graduate That Has Gone Viral on: 13-07-2018 11:45 AM
biggest lie of d millennium... Graduate ko grandma ni
36  Forum / Sports / Re: AMAZING ARTICLE: Why Are People So Happy To See Lionel Messi Brought So Low At This World Cup? on: 25-06-2018 07:43 AM
God bless u big time poster. I don't even knw why ppl failed to always c d hypocrisy side of dat selfish Ronaldo. He made sure he took d glory @d last champions league final instead of Gareth Bale. aside frm his shot on goals after he must hv waited or run to d opponent's side n his  useless legovers, I c Notin in him @all.  he is a great pretender n his mind is full of shits. one can easily c dt d smile on his face doesn't usually go beyond his lips, I blv Neymar is much better Dan him.  soooo selfish buh Messi, I cant trade him for any1 else
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See How Nigerian Guy Responded To A Lady Who Asked Him For Money On Whatsapp. It's So Hilarious. on: 16-06-2018 04:01 PM
c comments frm dem accomplices... Wethr na Una generation wrk put money 4d guy acc Una go explain.  as d guy send d useless bitch #50, she no even @least joke say "u don do mistake send #50 oo" base on hw she started d chat in a sweet/peaceful way (na thr u go knw say na bcos of money wey she wan beg for dey make am chat dt way in D 1st place) she jst fire d guy straight wit "WATS d meaning of dis nonsense" like say she wan collect her own share of d biz she do wit dt guy b4...  begi begi alakori Dem, 
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Ones I Sleep With A Man His Destiny & Success Becomes Mine"- Fb Lady Boldly Confesses on: 13-06-2018 03:37 PM
she get two left legs
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Zenith Bank Staff, Lawanson Alaseyori Oluwabukola Dies During A Cash Movement Operation (Photos) on: 4-06-2018 08:25 AM
OMG rip
40  Forum / The Buzz Central / Re: "I Am Not Broke, Neither Did I Quit Music For Hairdressing" – Singer African China Says on: 2-06-2018 10:25 AM
no take d job wen I do dey laff, no condition is permanent, no take d job wen I dey do laff cos all fingers r not equal...  still love u till today our own china
Pages:
1 [2] 3 4 5 6