Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6
61  Forum / The Buzz Central / Re: #DomesticViolence: Blame The Women Too, Men Not Always At Fault - Empress Njamah Says on: 18-05-2017 05:46 AM

Go get marry. Foolish woman like you. A man is not supposed to hit a woman no matter what. Wait until you fall in the hands of a wife beater. He will put those eyes on your palm. If you bi beater woman you for don marry

I wonder y gistmania dey allow pepper sellers like u dey comment on dis thr site, out of wetin she talk nw whr she talk say make men dey beat woman gud? Na dis kind foolish attitude u carry enter ur hubby hous wey him don swell dt ur ugly face finish wit enuf blows if u don marry @all. As u dey sound like frustrated n castrated she-goat wey u b shey u dey tell us nw say women dey alwys dey rite in r/ships or marriages? I can imagine ur type wella n i pity ur hubby n ur wld-be hubby dtz if u go eva marry @all wit dis ur foolish attitudes. Oya dey bark like doggie wey u b           
62  Forum / The Buzz Central / Re: #DomesticViolence: Blame The Women Too, Men Not Always At Fault - Empress Njamah Says on: 18-05-2017 05:44 AM

Go get marry. Foolish woman like you. A man is not supposed to hit a woman no matter what. Wait until you fall in the hands of a wife beater. He will put those eyes on your palm. If you bi beater woman you for don marry

I wonder y gistmania dey allow pepper sellers like u dey comment on dis thr site, out of wetin she talk nw whr she talk say make men dey beat woman gud? Na dis kind foolish attitude u carry enter ur hubby hous wey him don swell dt ur ugly face finish wit enuf blows if u don marry @all. As u dey sound like frustrated n castrated she-goat wey u b shey u dey tell us nw say women dey alwys dey rite in r/ships or marriages? I can imagine ur type wella n i pity ur hubby n ur wld-be hubby dtz if u go eva marry @all wit dis ur foolish attitudes. Oya dey bark like doggie wey u b           
63  Forum / The Buzz Central / Re: Actor Ibrahim Chatta Shares First Picture Of His New Baby Boy on: 6-02-2017 06:56 PM
Chatta much lov broda, dats a blessed child u r carrying
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OH NO! Lady Doing Acrobatic Dancing Breaks Neck & Dies Instantly On The Dance Floor -Photo on: 6-01-2017 05:30 AM
1900 news... Una don mad finish
65  Forum / Law and Crime / Re: See The Robbers Who Broke Warehouse With Acid And Stole N19m Goods In Alaba (Photo) on: 1-12-2016 09:15 AM
@kacylee had like to knw u
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HUH?! He Can Only Tell A Woman's Fortune When He Is Fondling Her BrĀ£ast - Photo + Video on: 25-09-2016 06:21 PM
Lol
67  Forum / The Buzz Central / Re: Newly Married Funke Akindele Appeals To Her Fans To Pray For Her To Have Kids Of Her Own on: 11-09-2016 05:59 AM
AMEN. Ur prayer is answered iJn, u shall concieve n deliver safe n sound soonest. God will bless u double n ur hidden pains shall b driven away by force by fire. We lov u jenifa
68  Forum / Politics / Re: Newly Married Funke Akindele Includes Hubby Name On Her IG Page on: 29-08-2016 06:39 PM
Buh dis one wey u com dump SEGE(falz in jenifa's diary) for jjc skilz no gud oo cos SEGE don rly spend for u, d guy don try o
69  Forum / Politics / Re: Newly Married Funke Akindele Includes Hubby Name On Her IG Page on: 29-08-2016 06:30 PM
Jennifa, am honestly sooo hapy for u. May dis ur new marriage last till eternity wit peace, continuous riches/wealth, blessed children, successes n many more. Hml dear
70  Forum / The Buzz Central / Re: Top Government Official Dies While Partying With Woman At A Club on: 29-08-2016 06:04 PM
Choi! Mr mangu don catch magu (thunderboat), em own beta
71  Forum / The Buzz Central / Re: ''I Am An IDOL.. Nigerians WORSHIP Me!'' - Kemi Olunloyo Boasts On Twitter on: 27-08-2016 06:48 PM
She meant she is an idiot not an idol, cnt u ppl sense d typo error thr?
72  Forum / Politics / Re: Panic as Lagos Bus Driver Crushes his Own Conductor to Death on: 18-07-2016 05:50 PM
C confusion, truck driver abi bus driver?
73  Forum / Politics / Re: Some Parts of Lagos Will Experience Total Blackout Today - Transmission Company of Nigeria on: 18-07-2016 05:41 PM
 Grin una nova c wetin i dey c 4here @all @all, even Mr becare para com voiced "light dey b4" widout em usual becare'foooooooool' comment. chai naija ppl no dey smile
74  Forum / Relationships & Romance / Re: Funny Ways Nigerian Ladies Respond During Serious Love Making on: 14-07-2016 10:04 PM
N0 5 b my favourite, @beauty bae my ex na em i 1st rembr wit dis baddest ringtone
75  Forum / Politics / Re: Policeman Who Doubles As Pastor Arrested For Robbery Makes Shocking Revelation on: 1-07-2016 07:03 AM
Quote from: sanusi modele on 30-06-2016 11:53 PM
imagine, only one person get 3 prefessions, policing, armed robbery and pastoring. na only u waka come? devil self don rest small, na una go dey wake am up again
u talk am wella, him alone, 3 most lucrative jabs
76  Forum / Law and Crime / Re: Banker Arraigned For Stealing N952k From A Customer's Dormant Account on: 23-06-2016 11:18 AM
No b em fault la, em b tink say d money don dey sleep too much n money na 4spendin no b 4sleeping
77  Forum / Law and Crime / Re: Banker Arraigned For Stealing N952k From A Customer's Dormant Account on: 23-06-2016 11:17 AM
No b em fault la, em b tink say d money don dey sleep too much n money na 4spendin no b 4sleeping
78  Forum / The Buzz Central / Re: Actor, Seun Akindele Releases Pre-Wedding Photos As He Set To Wed His Fiancee (Watch) on: 23-06-2016 11:08 AM
Wen ur mate don dey celebrate 10yrs weddin anniv. U dey do shoki all abt aftr u don taste diff kpomo finish nw u wan settle. Congrats tho
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocker! Sen. Ben Murray Bruce Losses All His Companies To AMCON Over N11bn Debt on: 23-06-2016 10:38 AM
Na so dem talk abt jimoh ibro wey em deny am fast fast, make we hear frm u sen common sense
80  Forum / The Buzz Central / Re: Tuface Friend, Eric Amodu Exposes Major Dirt On Tuface After He Called PDP Corrupt on: 21-05-2015 07:28 PM
2baba shebi u knw say som ppl go  say somtin dat wil cut like a knife buh nfana ibaga, neva giv anoda man jab o cos d reason y u say nfana ibaga is dt u got ur conscience by ur side. No mata wat u do, ppl sha must talk dats wat makes u a person in existence cos its only dose wu doesnt exist @all dat cannot b talked abt
Pages:
1 2 3 [4] 5 6