Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / Relationships & Romance / Re: I think its high time i voice out, i need help on: 14-05-2010 06:46 AM
Heya!
No wahalA,
E go BetA,
After a while u go buy HondA,

make MONEY 1st u go c Women, infact na u go RUN
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The court: His manhood is too small for me – wife on: 13-04-2010 12:47 PM
u dis BOY & ur STORIES............. U no dey ever talk better thing...... abeg use ur MOUTH Well
3  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES & GENTS We Need VOLUNTEERS 4 Our LEPA & OROBO TEST on: 9-04-2010 04:39 PM
All of Una wey dey Hiss Hissss Una don Turn SNAKE ne abi Wetin.......... simply bcos we need VOLUNTEERS, Abi una wan tell me say una no dey DO............ YEYE
4  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES & GENTS We Need VOLUNTEERS 4 Our LEPA & OROBO TEST on: 8-04-2010 12:51 PM
OK? R U IN or WHAT?
5  Forum / Relationships & Romance / LADIES & GENTS We Need VOLUNTEERS 4 Our LEPA & OROBO TEST on: 8-04-2010 12:42 PM
Volunteers r Highly required for Our WHO SABI DO PASS TEST; Lepa or Orobo......... Venue & Details of the TEST Will b published soon
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This WORLD GO Soon END, BE WARNED! on: 29-03-2010 03:49 PM
Who No Go KNOW No go KNOW!............. REPENT O YE SINNERS
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / This WORLD GO Soon END, BE WARNED! on: 25-03-2010 06:53 PM
With the Kind Things wey dey Happen these Days, don show say Effrything go soon Kpai.... GOD Help US
8  Forum / Relationships & Romance / Re: MEN or WOMEN, Na Who Dey LIE Pass? on: 11-03-2010 12:43 PM
Me I dey LIE TWICE in a MONTH, BUT NA LITTLE WHITE LIES.......hehehehehehe
9  Forum / Relationships & Romance / Re: my love story on: 11-03-2010 12:31 PM
Haba Hajia be sincere to yourself, in this recent tym which WOMAN go lyk dat KIND of MAN wey NO Want HER PROGRESS, Abeg when MEN PLENTY, See ME now, I No try. ABEG LEAVE AM, I GO DROP MY NUMBER 4 U, infact just 1 CALL & u'll 4get baout that silly FOOOOOL
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Being BLACK Is Never a SetBACK, It is an Opportunity... on: 9-03-2010 01:26 PM
hmmmmm........... nawa o
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Evangelist kills wife, four-week-old baby, Commits suicide on: 9-03-2010 01:17 PM
U DON COME AGAIN, MR EYE WITNESS NA U DEY KNOW ALL D BAD THINGS WEY DEY HAPPEN
12  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE Inflicts More PAIN Than JOY on: 9-03-2010 01:11 PM
XTRA TRU TALK Docreala: No PAIN No GAIN
13  Forum / Relationships & Romance / Re: when did u start enjoying? on: 9-03-2010 01:10 PM
I NEVER DO AM B4...............
14  Forum / Relationships & Romance / Re: MEN or WOMEN, Na Who Dey LIE Pass? on: 9-03-2010 01:08 PM
I meet 1 GIRL Yesterday, as she come my House she con say she no WELL i con Discharge am, later when i go her crib na FOOD Isee her & her room mates dey struggle for..........
15  Forum / Relationships & Romance / Re: your mother or your wife/husband on: 9-03-2010 01:05 PM
My HOUSE NO FIT BURN cos I get FM200 for HOUSE With enuff Fire Fighting EQUIPMENTS...... NO SHAKING!
16  Forum / Relationships & Romance / Re: Few Things You Need To Know About Women on: 9-03-2010 01:03 PM
I NO GO SCHOOL, abeg SUMMARIZE ur Tori
17  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE Inflicts More PAIN Than JOY on: 9-03-2010 12:59 PM
& U think say Parachute go Solve ur PROBLEM, Cos i dey smell am say u sef b VICTIM
18  Forum / Relationships & Romance / Re: How much wife fit cox? on: 9-03-2010 12:56 PM
Na which Village u COME FROM? So I go fit check d PRICELIST for How Much Una Village Girls Go COST, I'M Sure dey no go dey EXPENSIVE u fit get TWO 4 15Naira own there
19  Forum / Relationships & Romance / Re: MEN or WOMEN, Na Who Dey LIE Pass? on: 9-03-2010 12:54 PM
na u sabi
20  Forum / Relationships & Romance / LOVE Inflicts More PAIN Than JOY on: 9-03-2010 12:52 PM
Everybody wants 2 b in love. But Majority of Us must have fell 4 d Wrong Person in d Past hence havin Bitter Experience b4 We Eventually find d Right Person. Hence, Statistically The Number of HEARTBREAKS is More Than Number of ......... U kNow Now
Pages:
[1] 2 3 4