Show Posts
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19
341  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JAIL + FINE!! New Penalties For Road Traffick Offenders In Lagos on: 18-07-2012 01:58 AM
THIS LAW NO CONCERN US WEY LIVE FOR MAKOKO.UNA NO OUR MEANS OF TRANSPORTAION NAH
342  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS!Nigeria Muslim school in Jos targeted by rocket on: 18-07-2012 01:52 AM
THE BOKO HARAMITE.
343  Forum / The Buzz Central / Re: 102-Year-Old Monarch, Attah Of Igala Dies on: 18-07-2012 01:50 AM
@ POSTER ,U TELL US MAKE WE DO WETIN NOW?BOKO HARAMS GO FULL FOR THE BURIAL.
344  Forum / The Buzz Central / Re: Naeto C Picks July 21 Secret Wedding Date on: 18-07-2012 01:43 AM
WAKA PASS
345  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Native Doctor Fathered Nine kids With Daughter, Begs Judge for Forgiveness on: 18-07-2012 01:35 AM
NP,DAT PIX NA MY UNCLE OO,NOBI DEY JUJU MAN OOO,MY UNCLE WEY GO STEAL BUT NOBI THIEF HIM BE.POSTER  REMOVE DAT PIX NOW ABEG.
346  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are You Talented? The Search For the Most Talented Nigerian Act is On… on: 18-07-2012 01:29 AM
i get talent for f....k.una too much jare.
347  Forum / Relationships & Romance / Re: Tutorials on the topic "Love" on: 18-07-2012 01:24 AM
Quote from: sophiebaby on 17-07-2012 03:56 PM
i love you too... it means send me money ASAP
love is blind.u never hear am b4?better huge pricktoria never enter u b4 u go forget money.
348  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [PHotos] Two Men Assasinated By Unknown Gunmen In Bayelsa on: 18-07-2012 01:15 AM
Quote from: EmekaBlue on 18-07-2012 01:02 AM
see AK47 riffle blasting....Na so
e dey ur face.u don handle am b4.how u know say na ak47 do dey job?
349  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [PHotos] Two Men Assasinated By Unknown Gunmen In Bayelsa on: 18-07-2012 01:11 AM
Quote from: Dienedal on 18-07-2012 12:56 AM
...What else does it take for Jesus to come
where jesus wan come?for naija?
350  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo Woman And Others Defrauded Police Pension Office Of N32B on: 18-07-2012 01:06 AM
abeg that woman try ooo.make we clap for her.pure water my foot.
351  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ladies & Gents: Meet The 10 Richest Women In Africa [Photo Gallery] on: 18-07-2012 12:57 AM
enuf jare.poster wey u get ur source?
352  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Mrs. Annie Tuface Idibia In New Promo Photos on: 18-07-2012 12:44 AM
2 baba and t..t.. sef.him no dey get choice?she fine now sha,
353  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Native Doctor Fathered Nine kids With Daughter, Begs Judge for Forgiveness on: 17-07-2012 06:17 PM
PAGRANDPA NA HIM NAME.HE TRY SHA.E NO EASY MAKE WE CLAP FOR AM......
354  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Prince Arrested For molesting A Girl In India on: 17-07-2012 06:14 PM
nawa ooooo . from india to china how come?poster i no fit buy ur goods try malam side dem fit buy am.
355  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 16-Year-Old Girl Murdered With An Afro Comb In London Over Boyfriend Issues on: 17-07-2012 06:05 PM
everytime honeypot dis honeypot dat...pe.....z dis pe....z dat.we no go let dem rest?
356  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [PHotos] Two Men Assasinated By Unknown Gunmen In Bayelsa on: 17-07-2012 05:55 PM
political arm robber,e no take dem money or car.which arm robber be dat?
357  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Goldie Evicted From Big Brother Star Game! on: 16-07-2012 02:40 AM
IDRIS DIS GIRL NA CALABAR GIRL?AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
358  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FUTA SUG President, Other Union Leaders Die In Autocrash on: 16-07-2012 02:37 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
359  Forum / The Buzz Central / Re: (Photos)Yvonne Nelson Awarded Face of Ghana Best Actress on: 16-07-2012 02:36 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
360  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Ibo Boys of Virginia! Hotties! :-) on: 16-07-2012 02:35 AM
IFE DI NA UKWU OOOOOOOOOOO.I GA EBULIKWA?IBO BOYS UNA TOO MUCH.UNA BE LIKE WAFFI BOYS..AREAAAAAAAAAAAAAAAA!!!!!!!!!!!!!!!!!!AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19