Show Posts
Pages:
1 ... 16 17 18 [19]
361  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNIBEN Student Striped Naked For Stealing BB Phone (Censored) on: 16-07-2012 02:30 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
362  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Good news for Edo people on: 16-07-2012 02:29 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
363  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Goldie Evicted From Big Brother Star Game! on: 16-07-2012 02:29 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
364  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Dinner Organised By CANUK For Nigeria Olympic Team on: 16-07-2012 02:28 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
365  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Ibo Boys of Virginia! Hotties! :-) on: 16-07-2012 02:27 AM
AS I DEY LAUGH BELLE DEY TURN ME.
366  Forum / The Buzz Central / Re: New Photos Of Actress, Eucharia Anunobi [4 Pix] on: 11-02-2012 09:06 PM
all of una wey dey talk or yab her,if she dey una corner who no go chop dat thing ,una dey talk as if say una don mould block finish,una no need honeypot like her.i beg make i  go oshodi come.
367  Forum / The Buzz Central / Re: Veteran Nollywood Actress Eucharia Anunobi Officially Ordained Pastor [Photos] on: 7-02-2012 09:40 PM
church wey oyibo bring for una ,una don carry am for head pass dem .very soon another actress or actor go turn pastor.church making machine.i don tire for dis church level for 9ja.which way 9ja?
368  Forum / Relationships & Romance / Re: Hazel Jones: The Woman With Two honeypots on: 7-02-2012 04:23 PM
i don see am b4,one na auto ,another na manuel.
Pages:
1 ... 16 17 18 [19]