nothing is good as a lady keeping her self for the rite time.
yea.......same here, i guess most mothers say so........
ssstttooorrrryyy, na how many of una dey keep una self for the rite man? abi an to do serious testing so u can know the rite man. keep deceiving urselvs
...well if he is really in need of this money like "badly", help and pretend u gave it to a casual friend in need of ur help. but, if u are not in love with this person and don't belive in future friendship, use this medium to take a walk.
...so many, but one of them that ring a bell in my head and make's me smile is PLS DO NOT SMOK, she told few days to my leaving nigeria for the very first time. belive me, i never did.
2baba is too cool for haters, pls all haters repent to become a lover of positive and good people, cos good people, great nation. ONE LOVE. (left cheek, rigth cheek then left again or lippppppoooo).
OMG .... I was saving money to marry her but now wey she don marry this guy wetin i go do?
....no worry, she never marry am, na play dem still dey play. abeg continue dey gadder the money, call me if e don reach enough, listen, i mean enough no be bongga money, ehen, you go come bring am come my haus make i count am if e reach for my transpot go her haus go give am the money after i don take my own share commot. if she vex, i go take ever thing.