Show Posts
Pages:
1 ... 191 192 193 [194] 195 196 197 ... 199
3861  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Wedding Goes Ahead, Yvonne Nelson Is Chief Bridesmaid, AY Is MC on: 23-08-2011 08:07 PM
Quote from: cyril4christ on 23-08-2011 08:05 PM
Quote from: ejisluv2 on 23-08-2011 03:38 PM
Is it ua business? Angry

question to answer question  Grin
Grin Grin Grin Grin
3862  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Wedding Goes Ahead, Yvonne Nelson Is Chief Bridesmaid, AY Is MC (Page 3) on: 23-08-2011 07:51 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on 23-08-2011 07:24 PM
Quote from: sarah555 on 23-08-2011 06:28 PM
...any way na way, carry go.  Cool Cool Cool Cool Cool
MERCY abeg try do well make ur market sell well well.
...my advise be sey, as u dey carry ur husband enter haus, try lock all una surranding dors nd windo make prince no go fly again,
becos, if i catach am dey fly, na hot hot grannut i go take bring am come down.
HOPE SEY PRINCE DEY HERE ND DEY FEEL ME.
U AGAIN!! WHERE U SEE HOT PEANUT Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
....as naija pinkin, we no dey carry last. na granut no be peanut.
u know sey i know sey u know? Wink Wink Wink
3863  Forum / The Buzz Central / Re: Cougar Alert: Shan George Shows Off Her New Toy Boy on: 23-08-2011 06:51 PM
Quote from: Thegeeman on  6-07-2011 05:51 AM
OMG .... I was saving money to marry her but now wey she don marry this guy wetin i go do?
....no worry, she never marry am, na play dem still dey play. abeg continue dey gadder the money,
call me if e don reach enough, listen, i mean enough no be bongga money, ehen, you go come bring
am come my haus make i count am if e reach for my transpot go her haus go give am the money after i don take my own share
commot. if she vex, i go take ever thing.
 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
i dey wait for u oooo, no forget.  Cool
3864  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Impregnates Undergraduate Student, Becomes a Father at 21 (Page 11) on: 23-08-2011 06:34 PM
Quote from: Malachi09 on 23-08-2011 06:13 PM
Galz get fish brian eya eya yo
carry on my broda, continue dey sing, i dey enjoy am.
corret, i like your way. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
3865  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Wedding Goes Ahead, Yvonne Nelson Is Chief Bridesmaid, AY Is MC (Page 3) on: 23-08-2011 06:28 PM
...any way na way, carry go.  Cool Cool Cool Cool Cool
MERCY abeg try do well make ur market sell well well.
...my advise be sey, as u dey carry ur husband enter haus, try lock all una surranding dors nd windo make prince no go fly again,
becos, if i catach am dey fly, na hot hot grannut i go take bring am come down.
HOPE SEY PRINCE DEY HERE ND DEY FEEL ME.
3866  Forum / The Buzz Central / Re: Don Jazzy Talks About Women In Interview On The Beat FM 99.9 Radio [4 Videos] (Page 2) on: 23-08-2011 06:13 PM
DON BABA DEY HERE.  Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
3867  Forum / The Buzz Central / Re: EMEKA IKE IS A BEAST----- beats wife mercilessly on: 23-08-2011 06:06 PM
 Huh? Huh?
3868  Forum / Forum Games / Re: A Chinies Name for the Person Above you (Page 131) on: 23-08-2011 04:28 PM
chu tu yak
3869  Forum / The Buzz Central / Re: Society For (Jobless) Nigerian Women To Protest Against Mercy Johnson Wedding (Page 16) on: 23-08-2011 04:19 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on 23-08-2011 12:29 AM
Quote from: sarah555 on 22-08-2011 11:59 PM
.....better, when you are awake, give me a shout, then discussion continue. okey?
SISTER ME, WHERE ARE U OOO, IM UP ALREADY. U KNOW WE HAVE DIFFERENT TIME, I GUESS OUR DICUSSION CONTINUE 2MORROW WHEN U WAKES UP OK.....
...sorry for the long break, it was due to NEPA"light failure", now i am back. so what's up?
@Brnsugarbabe37, thanks for the compliements and likeness, trust me i like good people like you.
3870  Forum / The Buzz Central / Re: Society For (Jobless) Nigerian Women To Protest Against Mercy Johnson Wedding on: 23-08-2011 04:07 PM
Quote from: Brnsugarbabe37 on 23-08-2011 12:39 AM
Quote from: sugaDaddy1forU on 23-08-2011 12:34 AM
Quote from: Brnsugarbabe37 on 23-08-2011 12:04 AM
Quote from: sugaDaddy1forU on 20-08-2011 05:28 PM
Quote from: Alex419 on 19-08-2011 11:47 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on 19-08-2011 10:17 PM
THIS IS STUPID N CRAZY, THEY HAVE NO RIGHT TO STOP THE WEDDING, AFTER ALL PEOPLE MARRY MORE THAN ONE WIVES. WE'RE IN A DEMOCRATIC SOCIETY.......

This Guy way you from coming? democratic to marry and other woman husband? you are a beg of fool. Tongue
WHAT DO U MEANT BY [A BEG OF FOOL]..U DOMB PUNK ASS NIGGA....DO U HAVE ANY LAW IN NIGERIA THAT PREVENT MEN FROM MARRING MORE THAN ONE WIVES..ALL THE FORMER NIGERIAN PRESIDENTS HAVE MORE THAN ONE WIVES, CAN U SAY SHIT TO THEM....NIGERIA HAS BEEN A MAN'S WORLD N MOST OF THEM HAVE MORE THAN ONE WIVES SO WHATEVER THEY SAY GOES. SO WHATS WRONG ABOUT THIS GIRL BEING A SECOND WIFE TO THIS GUY, IST BCOS SHE'S A STAR. HAD IT BEEN SHE WAS NO BODY, I DONT THINK U'LL BE HERE COMPLAINING...THIS IS NOT EVEN ABOUT HER, BUT RATHER ABOUT THIS GUY WHO IS A PRINCE N HIS FATHER HAS MORE THAN ONE WIVES, SO ACCORDING TO THEIR TRADITION, HE'LL FOLLOW HIS FATHER'S FOOTSTEPS. SO MY BROTHER, PEOPLE WHO THINK THEY KNOW IT ALL ARE ESPECIALLY ANNOYING TO THOSE OF US WHO DO, NOW U'RE THE PERSON WHO IS A BIG FOOL Grin Grin Grin Grin Cheesy Grin


HEY DADDY U STARTING TROUBLE HACK
OH NO NO. I DONT COST TROUBLE BABY, IS JUST AN ORDINARRY WARS OF MOUTH....

HUHUHUHHHH ITS A LIE TROUBLE MAKER U NO I NO
waitoooooo abeg make una wait for me. ehen, watin i miss?
3871  Forum / The Buzz Central / Re: Society For (Jobless) Nigerian Women To Protest Against Mercy Johnson Wedding (Page 16) on: 22-08-2011 11:59 PM
.....better, when you are awake, give me a shout, then discussion continue. okey?
3872  Forum / Forum Games / Re: A Chinies Name for the Person Above you (Page 131) on: 22-08-2011 11:54 PM
chi chi chung chang
 Shocked Shocked Shocked
3873  Forum / The Buzz Central / Re: Who's the sexiest nigerian actress (Page 2) on: 22-08-2011 10:20 PM
 young or old?
if young NUELLA
if old REGINA
3874  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare Presented Brother Brand New Car As Wedding Gift (Page 4) on: 22-08-2011 10:07 PM
....@poster, make i use this media take tank all the posters for making me discover my talent as "ameborizim", una do river.
3875  Forum / The Buzz Central / Re: Rapper MI stranded in Jos on: 22-08-2011 10:02 PM
......abeg my broda, no stranded ooooo, cos i need to still see u live on stage oooo.
RIP souls of those lost in the JOS war.
3876  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson In Hot Romance With Adams Oshiomole?? (Page 16) on: 22-08-2011 09:48 PM
so, i never knew mercy was this hot.
NP, mercy this, mercy that.
poor girl.
 :'(
3877  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood producer arrested for segxwal abuse of actresses at audition on: 22-08-2011 09:39 PM
 Shocked Shocked Shocked Shocked
3878  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: I want to insure my hips - Mercy Johnson (Page 17) on: 22-08-2011 09:36 PM
mercy, mercy, your matter dey catch fire ooooooooooooooooo Grin Grin Grin Grin
3879  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Wedding Invitation Card on: 22-08-2011 09:22 PM
.... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
so, everything wey we dey talk nd dey fight put since na, bla bla bla bla bla.
well no need to talk again. make who pray dey pray, who dey cry no worry, everything dey GOD hand.
my mama sey, ALL IS WELL.
abeg who wan go there go fight, no goooooooooooooooooo
na GOD get power. no go put asunder yourselfooooooooo
3880  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Shaves Her Hair For N10 M (Page 16) on: 22-08-2011 09:13 PM
na waoooo
10 big K?
no wahala sha, e reach to buy enough wig.
Pages:
1 ... 191 192 193 [194] 195 196 197 ... 199