Show Posts
Pages:
1 ... 147 148 149 [150] 151 152 153 ... 169
2981  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OH! LA! LA: You Can’t Get Enough Of Ini Edo And Her New Trim Figure (Photos) on: 13-11-2015 04:17 PM
all this kind of her shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339
2982  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Pastor Jailed For 30 Years In Tanzania For Drug Trafficking on: 13-11-2015 04:07 PM
Quote from: victorstic1 on 13-11-2015 03:50 PM
THANK GOD IS NOT NIGERIAN PASTOR IS BIAFRAN PASTOR
Na you talk am ooh because me be reserve my comment for next person, that na why i say make dem quick divide the naija before biafra go spoil naija name finish and go their way, well the world done know dem say na the be naija headache
2983  Forum / Law and Crime / Re: Police Impounds 105 Okadas and Arrest 98 People in Lagos on: 13-11-2015 03:07 PM
naija goverment nor go give work them nor go let who find work for himself get peace, i nor understand that our leaders, anyone wey dey come dey plan how them wan to deal with the poor once they take over power, may God help us all
2984  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: (Must Read) 20 Most Dangerous Bus Stops in Lagos on: 13-11-2015 03:01 PM
En en, well noted as i nor dey for now i go dey let my people know where to dey enter
2985  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Pastor Jailed For 30 Years In Tanzania For Drug Trafficking on: 13-11-2015 02:57 PM
the way Nigerians dey go about this money matter how Pastor go also involve in such act as the matter dey go so make dem divide naija  oooh i know why i dey talk thins thing
2986  Forum / The Buzz Central / Re: TOO MUCH MONEY! Juju Meastro King Sunny Ade Wins N503million For Copyright Infringement on: 13-11-2015 01:59 PM
too much money and be careful after that money enter your hand because many people dey wait to hear if them done pay you the money, come europe come stay with me make we buy house and get business... lol lal lel
2987  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pregnant Woman Shot To Death By Heartless Robbers That Came To Rob In Her House on: 13-11-2015 01:51 PM
What a heartless animal in human flesh, may her soul rest in peace
2988  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LOL!Imagine This In Nigeria:Chinese Universities Install Free Condom Machines For Students on: 13-11-2015 01:43 PM
many people go pack am go dey sell because even naija citizen corrupt on their own levle and they like take advantage to things like this, i prat God help us to kill thhat greedy spirit
2989  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow!!! Netherlands to Shut Down 8 Prisons Due to Lack of Criminals on: 13-11-2015 12:12 PM
If i done renew my paper i go relocate go that side ooh because i love place like that, wey get peace because life is not all about money but peace, love and harmony
2990  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Touching Photo Of A Boy Without Hands Trying To Learn To Read & Write Against All Odds on: 13-11-2015 12:11 PM
So touching and i pray God grant him the knowledge and understanding
2991  Forum / Law and Crime / Re: DISCOVERED! N292m In Sacked Perm Sec’s Account, Scooped Within Buhari’s 5 Months In Office on: 13-11-2015 10:22 AM
Just imagine , a period of 5 months, who to trust for this naija to rule us, i am asking God to help us and let the name corruption be kill and buried in Nigeria, because if it continue like this no hope for the children of tomorrow, any i remembered when in primary school that we normally sing this song that goes like this, that we are the leaders of tomorrow, but today that same person in power then is the same person in power today, when will the children be the leader?
2992  Forum / Law and Crime / Re: Police Parade 25-Yr Old Mother Of Four For Allegedly Stealing A Baby & Selling Him For 1M on: 13-11-2015 10:11 AM
Make dem go do dna test to know if na she get those 4 dem talk about so because as i see the news she fit steal those children too.
2993  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Has Killed Over 90,000 Policemen In Last 4 Years - Police IG on: 13-11-2015 10:07 AM
only police alone 90k then who dey lie and the number wey soldier done post ever since never reach that number of boko haram wey dem done kill, abi na boko dey win the fight? nor be soldier wey face them ooh so how many soldier done die?, naija government with their way of trying to decieve people with lies
2994  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 25 Killed In Fresh Boko Haram Attack In Niger on: 12-11-2015 11:09 PM
I dey tire for this naija news sometime, i first read say army destroy and boko kill, which one i wan take abi make i join the 2 together, army boko destroy kill?
2995  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbinedion Looted Edo To Enrich Family - Adams Oshiomole on: 12-11-2015 01:56 PM
You people here may not be from Edo State or Ubini and Oshiomhole may not be saint but better than lucky and the father put together, They steal almost everything, most land in Edo State and personalize it, I am from Edo and Ubini which you people know as benin, that man Lucky and the father as done many evil to the bini people trying to make himself Oba which failed his son rule for 8years Ubini was in total mess. I thank God for bringing someone like Oshiomhole because the man has transform Edo state and i love it when i visit last because i now have some good road to drive on unlike before, Thumb Up for Oshiomhole and i pray the next person should follow his step but cut some of this tax down and bring the prize of school fees to a reasonable amount, May Oshiomhole live long and may Edo people live long and as well my great Ubini brothers and sisters may you all live long.Oba Gha To-Kpere... Ise!!!
2996  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lucky Igbinedion Is A Fraudster, He Should Be In Prison – Adams Oshiomole on: 12-11-2015 01:52 PM
Oshiomhole may not be saint but better than lucky and the father put together, They steal almost everything, most land in Edo State and personalize it, I am from Edo and Ubini which you people know as benin, that man Lucky and the father as done many evil to the bini people trying to make himself Oba which failed his son rule for 8years Ubini was in total mess. I thank God for bringing someone like Oshiomhole because the man has transform Edo state and i love it when i visit last because i now have some good road to drive on unlike before, Thumb Up for Oshiomhole and i pray the next person should follow his step but cut some of this tax down and bring the prize of school fees to a reasonable amount, May Oshiomhole live long and may Edo people live long and as well my great Ubini brothers and sisters may you all live long.Oba Gha To-Kpere... Ise!!!
2997  Forum / Sports / Re: BREAKING! Under 17 World Cup Hero, Victor Osimhen Signed For Tottenham Hotspur In England on: 12-11-2015 01:31 PM
This is not excellent, i know this guys will find good club because they are good most especially Victor Osimhen, Real or Bacca should have go for him because the guys is too good at scoring goal, I hope he do well at Tottenham
2998  Forum / Law and Crime / Re: Unilag Lecturer Who Molested Admission Seeker Gets 21yrs Imprisonment In Court on: 11-11-2015 07:43 PM
Good lesson for the rest rapist
2999  Forum / The Buzz Central / Re: 28-Yrs-Old Nigerian Man, Chimene Onyeri Arrested For Shooting Female US Judge on: 11-11-2015 07:40 PM
Make Una let Biafra go before dem spoil Nigeria finish because every news dem must apear
3000  Forum / The Buzz Central / Re: Ortom Allegedly Buys N558m Luxury Vehicle for Aides on: 11-11-2015 12:26 PM
Who be the said efcc, nor be dsame people, make dem dey fool and decieve demselves, Naija with corruption
Pages:
1 ... 147 148 149 [150] 151 152 153 ... 169