Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria's 2012 Budget from Minister of Finance Mrs. Ngozi Okonjo-Iweala….. on: 14-01-2012 05:44 AM
This she goal God punish u and punish ur so call co member in naija govt for all this una music, n'a yesterday bai n'a today una don dey there dey play us
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Gives Southerners and Christians 3 Days TO Vacate The North on: 2-01-2012 07:02 PM
Broz  jo Na figure head He No dey competent to be naija president what we need is to organise and remove him there if not He go just  let this so called Aboki finish us bf we go make move
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: No Homo: Nigerian Government Bans Same-Sex Marriage, N50K Fine on: 29-09-2011 07:52 PM
folabomi are u homo or what?Huh??? if u be homo ok ur type no dey on naijapalso make u waka abeg
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo Man, Olisa Adibua Batters His Junior Colleague To Pop on: 10-09-2011 11:40 PM
lack of justice in naija , well just bear it but  onisha or what so called name u bear u had ruined the future of ur great ground generation and u will surely pay for this b4 u enter grave  note it whatever the situation u got no right to lay ur monkey palm on ur staff, if na western world prison is ready for u with ur billions of money that made u act as ALMIGHTY GOD  he goat
5  Forum / Politics / Re: BILL GATES - I’VE SPENT $750M ON POLIO ERADICATION IN NIGERIA on: 20-06-2011 12:12 PM
u are right ma brother let thnk him bc baba iyabo was there 4 8 gud years he no do nothing with that him big mouth
Pages: