hahhahah the man is nt a madman naija don tire am.... eeya lmfao................... hhhhahhahahahahah wonders shall never end........cant just stop laughin ........notin dey naija now.. even if na to dey wash dead body fr yankee people lik that will gladly do it
I beg, which certificate pple get way go permit dem wash dead body for yankee.... naija pple just dey tell lies upon lies say dey dey wash dead body for yankee as even oyibo man no get sense.... many nigerians living in oversea no get certificate for dat but yet dey dey deceive pple dey go say na dead body dey wash here. Lies no go finish from their mouth.