Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Wetin do diz boy? on: 12-06-2013 01:18 AM
Na akpors pikin..describe am in one word
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Talk true on: 12-06-2013 01:15 AM
You attended your friend's birthday party along the line you been want go urinate , as you come back this guy done take your seat sit down and dat was the only seat were been remain..wetin you for do?? Tok true oh..
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Gals na beans on: 12-06-2013 12:55 AM
True or false
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Akpors needs deliverance..hottest joke ever told. on: 12-06-2013 12:45 AM
  if you fall into any of these group know say you need deliverance..

1) if you been the expect wetin go carry bishop akpors go prayer house for deliverance wen he they even conduct gve people..then u need deliverance..
2) if you the call you galfriend honey and she the call you one indian word like dat were una no even sabi wetin he mean..my guy ur deliverance due oh..abi u wan die with indian curse?
3) if terry g na your mentor ..you no well..weed boiz na dey una area abi na terry g alone u see?
4) if at age of 35 you still the single and you dey go club..you no well time were u for use search for a better husband na him u dey waste..i wonda if u no still marry at the age of 50 weda na vigil nites u go the go..
6) you only the go church when them get occasion.,no be ur fault e be like say you neva chop toothpick alone with pure water for child dedication b4..
7) if you the form big boy with 2 big china fones..e beta make u sell am buy one nokia torchlite phone for beating reduction reasons..(incase broda thief catch u na..2 china fones na die be dat na..)
8)if you they form yahoo boi just becoz say u dey 4 2go,,no be u 4ault u even sabi how to download am?
9) if you done they for naijapals reach 6yrs yet u still be newbies..na wa oh..but person na addicts na..
10) if the only post u sabi for naijapals na pb4 wen u don't even know the meaning..mtchew u dey write am becoz odas d write..mumuuuu
11)if you no sabi say numba 5 no they..na now u sabi? (wetin u d laff) abeg go 4 deliverance jor..
12) if you the form half cast coz ur mama is from sokoto and ur papa na calabar man..hmm no be half cast you be na fool cast..abeg meet akpors 4 deliverance..
13)if you tink say i no try..abeg go for deliverance..

Akpors no dey town now but him elders they around..just waka enter any barracks..go meet one soldier man, tell am *thunda fire, ,ur father *..i bet you your life will neva remain the same again..the blessings you wil recieve will relocate you to either mortuary, cemetary or emergency room for hospital...i go dey anxious to read una test-the-money oh sorry testimony..amen   
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Akpors needs deliverance..hottest joke ever told. on: 12-06-2013 12:45 AM

26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na By Force? C Desperation O,Chai! Desperate Lady&Her Wahala *JOKE Of The Month* on: 11-06-2013 11:24 PM
Na that dat time poster comot want go buy the part 2 of the movie
27  Forum / The Buzz Central / Re: Drunk Tonto Dikeh Falls Off Stage While Performing At Iyanya London Concert on: 11-06-2013 11:19 PM
Her teeth na die..
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke @anti-virus don bring 3 ogbonge jokes for you on: 5-06-2013 11:00 AM
Poster e be like say virus done enter ur brain o..
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke of the night on: 5-06-2013 10:55 AM
U for tok joke during the time of nnamdi azikiwe..oboy even if dem no tel u diz joke teh nw.na pb5
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpors done join cult o on: 5-06-2013 10:49 AM
Una dey mad i tink say una go write pb4
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Akpors done join cult o on: 3-06-2013 10:17 PM
all of una want read as akpors enter cult..wot if una go join am make akpors folow read una...hsss my friend save ur insult..akpors dey initiation ground nw..i will keep una posted as time goes on..
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Let's laff a bit shall we? on: 3-06-2013 10:04 PM
Pb2million..guy nafdac d luk 4 u
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: chai virgin boy (Page 2) on: 3-06-2013 07:36 AM
Weda u yeye or not na thunder go fire all of una
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / chai virgin boy on: 26-05-2013 03:08 PM
HOW COULD MY VIRGIN GIRLFRIEND DO THIS TO ME?
Last night was my birthday eve, sleep eluded me. I was so engrossed with the priceless birthday gift my virgin girlfriend plans to offer me. She promised to let me pounce on her virgin thighs as a birthday gift to me. Men! What better gift can a man ask for...she was a pure and sure virgin, unfingered, unkissed, untouched...swe ­ et right? if you would permit me to use that wrong vocabulary.
Before then, she has been seducing me for the past ten months with erotic notes, talks and texts...like... ­ "hey baby my young thighs are waiting for you to separate them...hmmm i'm so horny for you baby....i want you inside of me...when I make a move she'll say...HEY! WAIT FOR YOUR BIRTHDAY BEFORE YOU CAN HAVE IT!" and all that but isn't all that torment meant to make me go round the bend? Anyway I waited patiently for my birthday to come and here it's, it's has arrived safely. My DRAGON:) and me:)
On that fateful day, I woke up like the way everyone wakes up on their birthday. I sauntered to the sitting room with eyes aching for more sleep. My family behaviours that morning was so odd and strange. "But today is my birthday.Where are my gifts, wishes and kisses from my loving family?" I checked the calendar to be certainit's my birthday. It's my birthday certainly. All I got from my loving family was "Hello son, hi big brother, morning cousin..." men! I think my family need a medical surgery:)...i mused...Anyway, ­ my virgin girlfriend has it all planned out for me. Who cares about whatmy family does:) I have a c*@t to hunt:)
Later in the day my virgin girlfriend ringed me..."hi baby your birthday gift is waiting for you. I'm home alone in my room. Come quickly please, before I change my mind"... Oh boy eh my guys I use dana airlines land for her room oh.
The zero hour has finally graced me. A moment I need to zero in on my virgin girlfriend. I got to her room it was so dark."I'm here in the room" she said with an erotic voice. "Give me a jiffy beforeyou flick the lighton.....oka ­y i'm done. Switch the lights on so I cansee those young virgin thighs...I need to make love to you like crazy until your goddam! Crippled Father hears your scream. On the light baby!" I vibrated.
The lights was switched on, and WO it was her father on the switch. The room was filled with my family, her family, our church members, school mates, neighbour and muchmore.
And I was standing in front of all of them NAKED carrying a CARTON OF CONDOM on my head. I had onein my mouth and few were on thefloor. Men!
What would you do to your girlfriend later if it was you?
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A LETTER TO ACHEBE on: 25-05-2013 04:33 PM
Poster if arrow of God point at u u go fit stand..u no go sabi body now..abi u want make i slap u
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dating Level... on: 25-05-2013 12:01 PM
Pb4
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oh my gosh am i mad on: 25-05-2013 11:54 AM
Y una carry una madnez cum my place.?
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / chai laff wan rape me die on: 24-05-2013 02:08 PM
  MY TRUE LIFE STORY!!
Hmmmmmmm!! How could I be so naive and
fall into his trick. Looking back, I feel cheated
and still full of anger!!
I'm devastated and full of regret that I know
and welcome him into my life and house!!
...
I can still vividly remember....jus ­t like
yesterday, how can I forget how heartless
and insensitive he is, for what he did to me??
He saw me.
He toasted me even though I don't like him.
He met me.
He wanted me.
He liked me.
He chased me.
He got me.
He visited me this fateful weekend.
He stayed with me all night long.
He slept with me.
He had me real good.
He nibble at my earlobes.
He sucked me.
Every part of my body.
He liked my taste.
He had his fill.
He got bored.
Before I wake up the next morning,
He's gone.
And left me without a single feelings and
pains.
Stupid Nigerian mosquito!!!!
Good Day all and 100gbosa for your naughty
imaginations!!
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ***Welcome to the "Stock" Market!!!!!*** ... (JOKE Of The Month) on: 23-05-2013 05:38 PM
Poster were the part 2 of diz movie..abi u neva watch am for una nebor's huz finish?
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Oh my gosh am i mad on: 23-05-2013 05:33 PM
sometimes sheets do happen but i no wan shit for here..the shit i am looking for is temporary not available maybe i go try again for bush..(bush na natural site now)
Pages:
1 [2] 3 4