yeye boy ..wetin u dey kill your self for ..europe don finish...nothing dey happen for europe again....people dey plan how to go home and start new life ,,,u dey kill your self..damn uk..na only hard men dey make am for europe or uk this time around....no work..house rate dey rise very day..cold dey no be small..and sufer dey too..even europeans today dey run out of europe to go look for work for asia and some africa country...why we nigerans still dey kill ourself to live for uk or europe..damn white people...damn uk....them dey happy to see blackman dead..them dey happy to see blackman in prison...them dey happy to see blackman dey sufer...
my friend is like u have experience europe, that guy na God go judge bcos me nor fit judge am....... why he go kill him self 4 europe wey be suffering and simling.