Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Where there's life there's hope. Rest in peace Reply
| |||||
All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma? Replydont you know that hell fire is preferrable to your country? OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE? I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA
| |||||
Quote from: igure on 28-01-2013 11:12 AM na wooooo. Really, who will like to live in 9ja?No security, no job and Govt. doesn't care.........Brother..R.I.P OK! AGREED1 NO LITE! TRU TRU NO JOB! NO SINGLE FOOD, NO HOUSE NO NOTN! WETIN MAKE I BRING YOU? KNIFE OR GUN OR ROPE?
| |||||
Quote from: toibeli on 26-01-2013 04:54 AM No be people live for Nigeria so, Make him go rest in peace na.. POINT OF CORRECTION! I OBJECT! NO BE HUMAN BEING DEY LIVE 4 NAIJA! IT IS GOAT, ALLIGATORS WITH THICK SKIN, LION DEM WEY FIT SUMMERSAULT JUNGLE,!EVEN THE HUMANBEING WEY DEY HERE NO NORMAL. THEY ARE ALL SUFFERING AND SMILING. IMAGINE THE IMPUNITY! ALL THE NORMAL PIPL DON GO AWAY. SOME ARE EVEN MANAGING GHANA!
| |||||
R.I P GUY Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 26-01-2013 06:54 AM yeye boy ..wetin u dey kill your self for ..europe don finish...nothing dey happen for europe again....people dey plan how to go home and start new life ,,,u dey kill your self..damn uk..na only hard men dey make am for europe or uk this time around....no work..house rate dey rise very day..cold dey no be small..and sufer dey too..even europeans today dey run out of europe to go look for work for asia and some africa country...why we nigerans still dey kill ourself to live for uk or europe..damn white people...damn uk....them dey happy to see blackman dead..them dey happy to see blackman in prison...them dey happy to see blackman dey sufer... my friend is like u have experience europe, that guy na God go judge bcos me nor fit judge am....... why he go kill him self 4 europe wey be suffering and simling.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rip Reply
| |||||
THAT IS HOW SOME OF US HERE SEE IT,, WHEN THEY WENT TO SEND YOU BACK TO NIGERIA YOU FEEL THEY WENT TO SEND YOU TO HELL,, THANK GOD I HAVE RESIDENT PERMIT,, PEOPLE WITHOUT PERMIT ARE IN RISK YOU CAN BE CONTROL ANYTIME ANY WHERE AND AT ANY PLACE,, EUROPE IS NOT GOOD RIGHT NOW BUT STILL NIGERIA IS NOT A BETTER PLACE TO RETUNE TO,,,, IF YOU LOOK AT THOESE MUSICIAN OR PICTURES OR THOESE NIGERIA FILMS YOU RE DEAD BECAUSE THE REALITY IN NIGERIA IS SUFFREING HARD SUFFREING REAL ONE OO Reply
| |||||
SOME PPI NA GARI THEM THEY DRINK BY THIS TIME NOW,, YOU PEOPLE WA LIVE FOR NAIJA KNOW HOW HE BE NOW TOP DEY DRINK GARI EVERY AFTNOON Reply
| |||||
Quote from: indie on 28-01-2013 05:56 PM All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma? dont you know that hell fire is preferrable to your country? OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE? I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: indie on 28-01-2013 05:56 PM All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma? dont you know that hell fire is preferrable to your country? OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE? I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Unikpearl on 26-01-2013 01:16 AM Thats weird...he didnt remember that "when there's life,there's hope" Is hope is 'afterlife'. IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo