Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: New Video: Jombolo - Iyanya ft. Flavor on: 13-06-2013 08:41 PM
NO DEY FORM GANG STAR UN TOP PARTY BITS................... @iyanya
2  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From AfroCandy's bad Movie Premiere, Destructive Instinct 3&4 (Page 6) on: 2-06-2013 07:29 PM
All this americans way no get home way una dey call naija seff..... .. dem no be naija girls'oooo.... na yanki nonsense bitches way dey look for audience, dey carry last for yanki, now dey wan come answer naija name... shame on u stupid bitches...... We naija no dey carry last abeg.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin 
3  Forum / Relationships & Romance / Re: When can an African woman divorce? SHOCKING ANSWERS! (Page 7) on: 2-06-2013 07:03 PM
Foolish girls..... dey send u go school, na to sleep with chief nze and alhadji musa, after doing all this rubbish, u go come marry a faithful husband.... sorry sister, god no dey sleep at all.... u must suffer for ur sins.... na all this rubbish way our girls dey do na'e make most of we guys no get girlfriend. Then after u don suffer make money finish, one nonsense ashawo go come dey tell u say make u no cheat, forgetting that u just started waiting u suppose don do te'te'eeeeee.. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
4  Forum / The Buzz Central / Re: "I Dont Like Any Female Nigerian Celebrity" - Olamide (Page 5) on: 2-06-2013 06:09 PM
All of una dey craze, how u expect'am to like all the ashawo way una dey call celebrity....   
5  Forum / The Buzz Central / Re: Video: Redemption - Jesse Jagz (Page 3) on: 30-05-2013 08:06 PM
OH MY GOD..... I LOVE THIS.......... NICE ONE BRO...... <3 <3 <3
6  Forum / The Buzz Central / Re: WORD! Igbo People Are Killing Nollywood With Tribalism - Actress Halima Abubakar (Page 11) on: 30-05-2013 05:08 PM
Any body way open his or her dirty mouth call igbo people bad name go die soon.... where u dey when igbo's dey suffer to make nollywood waiting e be today, yoruba dey busy with there language, housa dey busy with there cow, and the igbo's decided to use English in order to communicate with other tribes and the people of the world.... Now tell me the crime we committed.  IF NOT FOR IGBO'S,  who go sabi this aboki.... the IGBO'S are the owners of NOLLYWOOD... if u no like'am, open ur own industry... www.yorubawood.com, www.housawood.com, or www.bokoharramwood.com. NDI'ARA oga'eme gi vum na'anya mgbe'iga eji akwukwo visa na'abia ala IGBO.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Every Pastor Who Collects Tithes Is A Thief – Femi Aribisala (Page 4) on: 11-05-2013 03:05 PM
THANK YOU POSTER, AM HAPPY TO HEAR THIS.
8  Forum / The Buzz Central / Re: “Lesbi Has Come To Stay In Nollywood” – Actress Vivian Pius (Page 5) on: 18-04-2013 11:35 PM
ALL THIS LESBI & GAY stuffs na JUJU..... NA THE NEW STYLE BE THAT, THE MORE THEY DO IT THE MORE DEY MAKE MONEY. Girls ! have it in mind that u're giving out your luck to a lesbian the moment u sleep with her, the same thing goes to boys. Go to DR. MKPISIS ( He's a native doctor in ogun state) Tell him that u want to be rich, then listen to what he's going to tell u. na de new style of money ritual be that'ooooo...
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian Girl With Brazilian Hair, How To Look Pretty With Your Natural Hair ! (Page 5) on: 14-04-2013 06:55 AM
I HATE ANY GIRL THAT PUT THAT, MY SISTER NEVER DID THAT UNTIL SHE GOT MARRIED AND AM NOT GONNA MARRY ANY STUPID FULL THAT HATES HER SELF... FULLS.............. Sad Sad Sad Sad Sad Sad Sad
10  Forum / The Buzz Central / Re: MADNESS! American Girls Tear Iyanya's Clothes While Performing In New York [Vid] (Page 5) on: 14-04-2013 06:43 AM
GUY U phyuk'UP.........  SING U NO EVEN SING, NA JUMP U JUST DEY JUMP FOR THERE.  Shocked
11  Forum / The Buzz Central / Re: My Husband Beats Me But I Regret The Divorce ––Nollywood Actress Monalisa Chinda (Page 4) on: 14-04-2013 01:07 AM
GO TO HELL MONALISA, NA U DECIDE TO DIVORCE YOUR HUSBAND, NOW U DEY REGRET. MUMU.........
12  Forum / The Buzz Central / Re: A Private Jet Is Necessary For God’s Work , Says RCCG’s Pastor E. A Adeboye on: 14-04-2013 12:28 AM
IF ANY THING HAPPEN PEOPLE GO FIRST ASK U WEDA DAT THING DEY FOR BIBLE, NOW TELL ME WHERE PRIVATE JET DEY FOR BIBLE, DID JESUS CHRIST USE PRIVATE JET TO SPREAD THE WORD OF GOD?  Grin Grin Grin
13  Forum / The Buzz Central / Re: Uti Nwachukwu And Bukky Wright Get Hot And Heavy In New Movie (Page 3) on: 13-04-2013 02:32 AM
TECO BENSON THE BEST, I LOVE WATCHING HIS MOVIES......................
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With This Photo (African Female Hair Edition) on: 11-04-2013 01:22 AM
GOOD JOB POSTER....
15  Forum / The Buzz Central / Re: Olamide About To Bag Himself A Multi-million Naira Deal With Etisalat (Page 3) on: 5-04-2013 03:42 PM
Na person way do well na'e god dey favour, which one be yoruba artist, abeg the guy dey try weller............. chop your money my broda......... nothing do you.
16  Forum / Politics / Re: prof. dora akunyili backs death penalty for corruption. (Page 2) on: 5-04-2013 03:29 PM
This woman dey mad'oooo, na so u wan take finish poor citizens way dey hutsle for a living, because it is clear that law in nigeria is for the poor and the rich is above the law.......... Go to hell with your nonsense plan.......... phyuked up Leaders............. just chill make i finish my training in Russia then i go visit all this leaders with  Death penalty......................................................
17  Forum / Politics / Re: Breaking: Jonathan Grants Amnesty To Boko Haram Sect (Page 11) on: 5-04-2013 02:42 PM
BIAFRAN GHOSTS: (MASOB) =>  Expect me like u expect jesus to come back, Expect me niggaz, am coming. Expect me naija like u expect jesus to come back, Expect me naija am COMIIIIIINNNNNNNNGGGGGGGGGGGGG.......................................... phyuk THE GOVERNMENT...
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Some indian gangsters killed a Nigerian in Malaysia (Page 7) on: 31-03-2013 02:40 PM
Malay guys dey fall my hand'ooo, make una form una own gang star na, target and kill one better indian man way dey ok, if una kill'am, una go give them like two weeks, then bring down another person secretly. Like that dey go hear'am, even god know say if i enter naija, india people na sorry be there name......
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pope washes feet of young female Muslim prisoner in unprecedented Easter rite (Page 3) on: 29-03-2013 09:18 PM
The bible does not say kiss one feet for humility and good deed. I AM AMAZED AND PUZZLED AT THE "Wow" and praises you people give this Guy. YOU HAVE EYES BUT YOU DO NOT SEE.
That's a Publicity STUNT, Vatican have money, Yet They continue to collect tithe every Sunday without investing the money to help the poor, There's billions of Christians, if for instance Ten millions Christians only give tithe of 150 Naira or so, the church collect close to 10 millions dollars every Sunday. Can you imagine??? Do the Math!!! That pope is a wanker and we have to cut all ties with the so called Holy see. What are they really doing for us, I say let chase them away and rule the church ourselves according to the word of GOD, the old testament say, when people brought goat, cow, chicken... etc for sacrifice to GOD, the House of Levi distributed the meat to the widow, to orphans and the poor....
THAT'S WHAT SHOULD BE DONE, NOT WASH PEOPLE'S FEET
NA WA for you, No Brain!!!!

   Guy, u dey mad.
20  Forum / The Buzz Central / Re: Official Video: Restless By Nneka on: 28-03-2013 03:14 PM
I LOVE U NNEKA..... Keep it up baby..
Pages:
[1] 2