Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNBELIEVABLE: Boko Haram Kidnaps Nigeria Police Officers on: 19-05-2014 05:13 AM
Where all dem Asari Dokubo, Tom Ateke and Tompolo wen dey worry the country since?? Time done reach to show una self oooo!!! No be to dey terrorize the poor government and sabotage oil pipeline dis time. Boko-Haram don throw challenge... Where Una Dey.....
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Exclusive: Boko Haram 'Prepared to Begin Release of Up to Half of Chibok Girls' on: 19-05-2014 05:12 AM
GOOD LUCK GOOD LUCK GOOD LUCK!!!! NA HOW MANY TIMES I CALL U SO??? MAKE U NO DEY INSIDE WATER SOAP COME ENTER UR EYES OOOOOH. ANYTIME WEN BOKO-HARAM BRING BACK THOSE GIRLS, TELL UR INTELLIGENCE OFFICERS TO CHECK THEM VERY WELL OOOOH. TO AVOID THE BIRTH OF SUICIDE BOMBERS FOR NIG OOOO.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gunmen Assail Borno Village, 40 Killed, Village Burnt on: 19-05-2014 04:59 AM
 Where all dem Asari Dokubo, Tom Ateke and Tompolo wen dey worry the country since?? Time done reach to show una self oooo!!! No be to dey terrorize the poor government and sabotage oil pipeline dis time. Boko-Haram don throw challenge... Where Una Dey.....  Cry Cry Cry Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Huh? Huh? Huh? Huh? Angry Angry Angry Angry Sad Sad Sad
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS:Bomb blast in Kano this evening on: 19-05-2014 04:56 AM
Where all dem Asari Dokubo, Tom Ateke and Tompolo wen dey worry the country since?? Time done reach to show una self oooo!!! No be to dey terrorize the poor government and sabotage oil pipeline dis time. Boko-Haram don throw challenge... Where Una Dey.....  Huh? Huh? Huh? Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Cry Cry Cry Sad Sad Sad Angry Angry Angry
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Attacks By Boko Haram Is A Burden We Must All Live With" - Goodluck Jonathan on: 28-12-2011 03:42 AM
Quote from: interpo77 on 26-12-2011 02:43 PM
IT IS REALLY INCREDIBLE THAT A SO CALLED PRESIDENT MUST OPEN UP MOUTH SO WIDE TELLING THE NATION TO CONTINUE LIVING WITH BOMBING, THIS IS THE WORST MASSAGE I COULD REMEMBER HEARING FROM A PRESIDENT OF A NATION,in a nutshell, he is telling the nation his incapability to combat the bombing sects named BOKO HARAM,what a man -

YOU ARE RIGHT...
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Attacks By Boko Haram Is A Burden We Must All Live With" - Goodluck Jonathan on: 28-12-2011 03:40 AM
Quote from: FinlandGuy on 26-12-2011 02:30 PM
This man is a big Mistake !

I COMPLETELY AGREE WITH U BRO... THE MAN IS A VERY BIG MISTAKE
Pages: