Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Curruption: EFCC Official Impregnates Female Detainee In Cell on: 8-12-2011 05:46 AM
D sometin still sweet d girl na him make she no vioce out.abeg leave dem na normal tin but d guy phyukup 2 runna dat way.laf sweet
2  Forum / The Buzz Central / Re: Asaba Girls Hold 2face Idibia Hostage After AY Live Show on: 6-12-2011 02:55 AM
Gals slf dy no dy price una slf & 2baba God punish u way won try steal my omodelta crawn
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aliko Dangote Now Richest Man In Africa on: 19-11-2011 11:22 PM
Quote from: Diamond4u on 19-11-2011 10:40 PM
please put my name there ovok
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aliko Dangote Now Richest Man In Africa on: 19-11-2011 11:16 PM
Dey no get moni reach my guy james ibori my godfather  Wink
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Youth Corper Dies Ontop Pastor’s Daughter During Marathon Sex on: 8-11-2011 11:40 AM
baba GOD save ur children 4rm hands of weman :( :( :( :( :( :( :( :( :(
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Nigerian Journalist Killed by Boko Haram on: 24-10-2011 09:02 AM
Niger delta may we do sometin about dis boko harm to protect gudluck leadership na beg ar they beg ur militant.
7  Forum / The Buzz Central / Re: Finally: "I Will Never Get Married" - Tuface Idibia on: 12-10-2011 01:32 PM
Quote from: ovok on 12-10-2011 01:27 PM
no be smal thing o, tubaba tell dem bcos d girls dy find maga     Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
8  Forum / The Buzz Central / Re: Finally: "I Will Never Get Married" - Tuface Idibia on: 12-10-2011 01:27 PM
no be smal thing o, tubaba tell dem bcos d girls dy find maga     Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man, 25, arrested for molesting 80-yr-old woman on: 7-10-2011 01:36 PM
goma u dy mad waiting u dy enjoy 4 old blood abeg make nna jail
10  Forum / The Buzz Central / Re: BIG PIMPING! Wizkid Earns N3m For 1hr Performance on: 4-10-2011 01:06 PM
no be small matter see beauty u 2 much ......Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Segregation: Bishop Oyedepo's Covenant University Deny Muslim Students Admission on: 30-09-2011 12:08 PM
may baba god dy continue dy bless bishop oyedepo & he family covenant university & living faith church
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Niger Delta Militants give Boko Haram 14 days to stop killing or face war on: 27-09-2011 03:06 PM
njgfygyhjddhjkljkllkgfdrhjkjlkl;k
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Niger Delta Militants give Boko Haram 14 days to stop killing or face war on: 27-09-2011 03:02 PM
Nija toooooooooo much
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Niger Delta Militants give Boko Haram 14 days to stop killing or face war on: 27-09-2011 02:59 PM
niger who na too much
Pages: