Posted: at | |
| |||||
Na wa o! U want go father school? Hweva na u sabi wetin mak u talk lik dat. Reply
| |||||
no be smal thing o, tubaba tell dem bcos d girls dy find maga Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ovok on 12-10-2011 01:27 PM no be smal thing o, tubaba tell dem bcos d girls dy find maga ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
2Baba dont want to get married oo ladies una don hear and he has never met a Virgin , So if u are a Virgin apply and i am sure he will have a change of Mind and Marry u .Dat i think is d Quality he needs Now in a Woman .So Virginias plz ur Chance is here .......... Reply
| |||||
well,all man for himself...bt me i go soon marry o... Reply
| |||||
good my guy someone can have children without married. Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Looking for a virgin? keep looking you will shorly find one Mr Tuface, abee make i send you one? Reply
| |||||
i c ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
dis is a big lie MR POSTER. Reply
| |||||
No be your fault 2baba, marrage no be force. enjoy your life Reply
| |||||
2baba don already yan his mind ooo....if gurls go kala them mamu from his way na them nooo ReplyBut am not saying they should not help him oo....givers never lack ooo As u give men,, so shall other customer rush you (Madam Dont Shout)
| |||||
never say never bcs u dn't kn wht tomorrow will bring Reply
| |||||
ahahahahahahah 2baBa no be small tin ohh Reply
| |||||
Naija girls be cearfull Reply
| |||||
No lie Reply
| |||||
E don talk am hoha en dey look for virgin to marry Reply
| |||||
nawa o Reply
| |||||
yes tuface has make point on here , something i asked my self dat question since i was born till dis my age ..i have never disvirgin a girl ,i dont know why a girl will open her mouth said i break her heart, pls help me fiil dat gap space i have never been certified , dats reason make dat comment will never get married... all his girls has been disvirgin non of them are virgin ... common Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)