Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5
61  Forum / The Buzz Central / Re: Abuja Big Girl Runs Mad During Sex With Lover on: 22-03-2012 09:28 PM
too sad, bt im so warry she will be well again by his grace
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Prophetess Caught Taking A Bottle Of Beer Before Service on: 21-03-2012 07:45 AM
haha she dey drink nwa ntinti maka afo ya,  correct prophetess
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FUNNY but SAD! Waiter allegedly kills customer over N10 change on: 21-03-2012 07:40 AM
nigerian and money, stop counting in naira come let me giv una dollars or pounds hahahhahhhahahah
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Riot in Nysc camp ondo state on: 20-03-2012 08:46 PM
POSTER NA ORDINARY RIOT  U COME POST HERE 4 US TO READ, ME I NO UNDERSTAND ANY TIN FRM DERE AT ALL,     POSTER MIND U OOOOOOO, I DEY GIV U LAST WARNING, NO WAITIN U DEY POST HERE ABEG [MAKA NDI UTA]
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ms. Arunmah Oteh's N85,000 Food Invoice At The Transcorp Hilton Abuja on: 20-03-2012 08:40 PM
wats is dis dat dey jst kikad [wrote] here, waitin be dat,    wait make i  put on my medicated  glasses so dat i cn be able to capture d view wella
66  Forum / The Buzz Central / Re: Star Actress, Chioma Chukwuka Wears Exposing Outfit On Red Carpet on: 20-03-2012 08:29 PM
abeg make una leave dat gal 4 me, she be my favourite chick, in tearms of acting
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man claims to have map of heaven on: 19-03-2012 08:49 PM
DIS TYPE OF PROPHET WEY DEY GO HEAVEN ALL D TIME  AS IF HE DEY GO FRM ALABA TO SURULERE   I WONDER OO  HW HE GO  SEE HEAVEN HE NO WAN STAY DERE, ABI HE LIKE DIS EARTH PASS HEAVEN? PLS MAKE UNA CARRY D MAN GO CHECK HIS MEDULAOBLANGATA OR CELEBRUM  JARE
68  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actor Jim Iyke Begs Judge To Settle Out Of Court In N15m Share Scam on: 18-03-2012 09:24 PM
BT Y MY GUY  JIM
69  Forum / The Buzz Central / Re: E.X.P.O.S.E.D ! Details Of How Don Jazzy and Dbanj Split, Dbanj Mother on: 18-03-2012 09:12 PM
IM NT SUPRISED CUS I NO DAT ONE DAY THEY MUST SPLIT CUS NON OF DEM R BROTHERS, EVEN BROTHERS DO SPLIT NT TO TALK OF NON BROTHERS, ALL MAN SHLD FIND HIS  WAY AND LETS KNOW WHO IS WHO IN MO HIT RECORDS
70  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress, Chika Ike Buys New KIA SUV For Her Mother on: 18-03-2012 08:53 PM
chika u tried so much, dats a nice one, mumm enjoy cus u deserve more dan dat
71  Forum / The Buzz Central / Re: "I Am Seriously Searching For A Man" - Nollywood Actress, Ifeoma Okeke on: 18-03-2012 08:48 PM
if i come to  marry u nw 2morow u go c anoda guy wey pass me and u will  divorce me, abeg stay dere and bear ur cross jereeee
72  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old Prostitute Admits To Stabbing Client To Death on: 18-03-2012 08:27 PM
hahaha dis is gud news i lov it so so much,  tell me waitin he go to d hotel to do with comercial sex worker, nonsense  wat will he tell his GOD
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why do tall guys like short girls??? on: 18-03-2012 09:26 AM
NA CUS SHORT  LADIES BE SHORT ENGINE AND  WALET SIZE AND D GUY CAN  DO AWAY WITH HER  AT ANY TIME AND CHANEL HIS  WAY TO A  TALL CUTE BABE AND ENJOY HIS WHOLE LIFE WITH HER [ SHORT GALS NAH DUWAF NAH]
74  Forum / Relationships & Romance / Re: Tall, Average or short guys; which is your choice ladies? on: 18-03-2012 09:18 AM
HAHAHA ANY SHORT MAN SHLD GO TO DUWAF COUNTARY GO LIVE O, AS 4 AVARAGE GUYS DEM DEY MANAGEBLE, AND AS 4 WE TALL CUTE GUYS WE DEY ON TOP DEY BOP CHANPAIN LOI [ NO WRONG TIN]
75  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Tall Ladies Sexier Than Short Ladies? Why do Nigerian Men Like Tall Ladies? on: 18-03-2012 09:13 AM
MY MAN TALL LADIES NA CORRECT ONE NAH, WETIN U WAN USE SHORT ENGINE DO, SHORT LADIES NA DUWAF, WE CALL AM [ AKAKPU]
76  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES...THINGS NEVER TO SAY TO A MAN!!! on: 18-03-2012 09:00 AM
POSTER NA TRU U TALK, INFACT U HIT D NAIL ON D HEAD, IF A WOMAN GIVE ME COMMAND D TIN DEY PAPE ME PASS 4 REAL AND I NO LIKE AM AT ALL, CUS DEY SUPOSE TO BE SUBMISIVE TO WE  GUYS LOI,  NA SO BIBLE TALK AM
77  Forum / The Buzz Central / Re: Exposed: Tchidi Chikere Divorced His Wife To Marry Nuella Njubigbo on: 16-03-2012 09:00 PM
TCHIDI CHIKERE is a very BIG FAT AND HEAVY FOOL 4 usin becouse of a mere gal to divorced his lovely wedded wife dat gave him 3 kids,  wat is different between dat STUPID GAL and his wife? im sorry 4 dat HE GOAT called  tchidi chikere,  he has been brain watshed bt sunday he will  regain his senses and realise his stupid mistakes bt den it will be too late [NONSENSE BOY, TABLARAZER]
78  Forum / Relationships & Romance / Re: PASTOR CHRIS OYAKHILOME REPLIES NAIJAPALS ON M*STUR*BAT*ION ACCUSATION!!! on: 14-03-2012 08:54 AM
hey pastor pls stop missleading pple and stop  bondling souls into hell
79  Forum / Relationships & Romance / Re: PASTOR CHRIS OYAKHILOME REPLIES NAIJAPALS ON M*STUR*BAT*ION ACCUSATION!!! on: 14-03-2012 08:30 AM
hey pastor pls i use d name of GOD to beg u to stop decieven many souls here, becouse it is ovious  in d sight of GOD n man that masturbation is a tipical sin, so pls stop devertin many souls to begain to do evil tins, becouse u will give account of every soul dat u have miss lead at d last day
80  Forum / The Buzz Central / Re: YOUR CHOICE: Top 10 Naija Singles of The Week 2/3/2012 on: 9-03-2012 07:35 AM
2 BABA U DEY HERE? HABA U DEY TIGHT JAREE, I LOV UR SONGS DIE, U BE D NUMBER 1 [I WANA BE FREE LIKE A BIRTH]
Pages:
1 2 3 [4] 5