Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5]
81  Forum / The Buzz Central / Re: YOUR CHOICE: Top 10 Naija Singles of The Week 2/3/2012 on: 9-03-2012 07:30 AM
TERRY G AND TIMAYA na noise makers jareeee,  their music na noise polution
82  Forum / The Buzz Central / Re: YOUR CHOICE: Top 10 Naija Singles of The Week 2/3/2012 on: 9-03-2012 07:26 AM
olu maintain's NAWTI VIDEO is so tight and sweet
83  Forum / Relationships & Romance / Re: EXCLUSIVE: 20 Year-Old Drop Out Delivers Baby Boy for Ice Prince on: 5-03-2012 12:18 PM
abeg ice prince abi ice cream, pls beheave well and play ur roll as a fada,  cus d time dat ur disturbin dat gal promisin her heaven and earth jst to sucket ur pipe into her bucket u no frown face na now d seed dat u soled in her has grown up u come dey frown face and dey  do mesi mesi, abeg face ur consquencess, na ur fate and d cross u will bear for ur ikwokirikwo with binbo be dat , so carry am jare
84  Forum / Relationships & Romance / Re: my father inlaw to be on: 5-03-2012 12:08 PM
nawao dis two states wey una come from na ikwokirikwo area, d girl parents know y dey dnt allow una to go on cus if eventually u guys get married una go dey giv birth on 1month enterval, cus edo and benue na ikwokirikwo pple hahaha
85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man arrested for allegedly pouring hot water on daughter on: 5-03-2012 11:58 AM
becouse of ordinary soup dat made dat stupid and recated mad fellow pour hot water on his doughter, dat bastered [the man] is a devil incanate
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gun runner escapes from police custody again•Inspector, 9 others in trouble on: 4-03-2012 09:07 PM
HAHAHA SO FUNY PLS MY DEAR TOP OFFICERS WHO WAS AT WORK B4 D DISAPPEARANCE OF D BOKOHARAM SUSPECT, PLS NEVER U GUYS USE DAT WORD ESCAPE AGAIN, JST TELL US DAT D SUSPECT HAS GIVING HONOUR TO WHOM HONOUR IS DUE BY PAYIN HIS DUES, WHICH LED TO HIS RELEASE, DIS IS D SECOND TIME DIS TIN  IS HAPPENING, WE ARE NT FOOLS [ MAKE UNA ENJOY D MONEY DAT D SUSPECT ALREADY PAY UNA JARE] MAN MUST WAK
87  Forum / The Buzz Central / Re: Who Has Best Curves (Ebube Nwagbo VS. Kim Kardashian) [Photos] on: 27-02-2012 09:07 PM
HEY UNA NEVER CHECK MY OWN CURVE, ANYWAY EBUBE IS D YORI YORI DERE, SHE GOT IT ALL
88  Forum / The Buzz Central / Re: SMOKING HOT! Mercy Okojie Johnson Flaunts Her Sexy Body At Movie Premiere on: 27-02-2012 08:45 PM
SHAII I DONE DIE, DIS GIRL NA YORI YORI BABY, LUKIN YASH KILLIN GOAT
89  Forum / The Buzz Central / Re: Music Star, Davido Raped By Groupie "Sonia Jumbo" In The UK on: 26-02-2012 09:38 PM
wat a mess,  im sorry my man, is one of d cross a star bears
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / hmmmmm on: 24-02-2012 09:57 PM
wat nonsense tin is dis?
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "APOCALYPSE"? Man marries dog in India. on: 24-02-2012 09:54 PM
wat nonsense tin is dis?
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "APOCALYPSE"? Man marries dog in India. on: 24-02-2012 09:52 PM
wat nonsense tin is dis?
93  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "APOCALYPSE"? Man marries dog in India. on: 24-02-2012 09:49 PM
wat nonsense tin is dis?
94  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Under Pressure From Husband's Family on: 20-02-2012 08:51 AM
dat gals self,  i wonder if any tin still remain in her wonb, cus d marriage has lasted for 9 to 10 months nw, anyway na only God will intervain on her behalf cus dere is a hand behind d appearance of d sun
95  Forum / Relationships & Romance / Re: See me see wahala ooo on: 12-12-2011 09:40 AM
d trueth is dat u hav to pay him back , hence u no wat he wants frm u  n u no fully well dat u r nt goin home with him u should hav nt take any tin frm him bt girls n long trot , u go eat his money after u wan go jst lik dat , no na tins cnt wrk dat way, is either u go with him  or u pay him back dats all
96  Forum / Relationships & Romance / Re: Picture: Choose, the girl or the car? on: 28-11-2011 10:29 PM
giv me d chick jor, she be d correct ride,if i be on top of her day n night na heaven i dey go, i go dey do rivival every day n night hahaha[ as d back side is lik dis check hw d front side will be na, na strawberry i go be na,  abeg  i nid d chick]
97  Forum / The Buzz Central / Re: New Photos Of Actress, Eucharia Anunobi [4 Pix] on: 23-11-2011 04:29 PM
poster, im sorry 4 u cus u lost ur sight, luk at an entelope  dat paints her lips  with 5 burkets of paints and strips her eyelids lik zebra u r callin natural [ really u mad poster]
Pages:
1 2 3 4 [5]