Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WAR? Gun Shots near US Embassy in Nigeria’s capital Abuja on: 27-03-2012 04:14 AM
NA LOOK I DEY LOOK O Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
102  Forum / Relationships & Romance / Re: WTF: Man Impregnates Mother and Step-Sister on: 27-03-2012 04:13 AM
PLENTY  GOALS BEST PLAYER OF DE YEAR
103  Forum / Relationships & Romance / Re: SUPERSTITIOUS: Woman Sacrifices Only Daughter to River Goddess on: 27-03-2012 04:07 AM
MAKE DEM GO TO HELL
104  Forum / Relationships & Romance / Re: SUPERSTITIOUS: Woman Sacrifices Only Daughter to River Goddess on: 27-03-2012 04:06 AM
MAKE GO TO HELL
105  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why We Always Torture Our Male Victims - Female Armed Robber on: 27-03-2012 04:02 AM
Quote from: winace on 26-03-2012 10:26 PM
Wat a man can do, a woman can do it best.
  YES O  FAR BETTER  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
106  Forum / Relationships & Romance / Re: Bad Manner? Girl Throws The Index Finger On Her Wedding Day [Photo] (Page 11) on: 26-03-2012 10:01 PM
Quote from: kebella on 26-03-2012 09:53 PM
fcuk una 2 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ONE   VICTIMS   
107  Forum / Relationships & Romance / Re: Bad Manner? Girl Throws The Index Finger On Her Wedding Day [Photo] on: 26-03-2012 09:50 PM
Quote from: jossymark on 26-03-2012 05:49 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked :oThis is for you all .f***ck u all.... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
YES NA FOR YOU ALL NAIJAPALS  phyuk U ALL WEY DEY TALK WETIN CONCERN UNA  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
108  Forum / The Buzz Central / Re: Omo Baba Olowo: Davido Caught In Bed With Another Girl [Photo] on: 26-03-2012 09:46 PM
 I DON TIRED 4 UNA NAIJAPALS....  Grin Grin MAKE UNA WAYO WAYO O NAIJAPALS

NA WETIN CONCERN UNA AGAIN 4 OTHER MAN WAHALA WEY DEY ENJOY HESEF
109  Forum / Relationships & Romance / Re: Bad Manner? Girl Throws The Index Finger On Her Wedding Day [Photo] on: 26-03-2012 04:21 PM
Quote from: NaMeTalkam® on 25-03-2012 04:04 PM
Wondering who she was aiming at
NA 4 ALL  DE  JOBLESS PEOPLE WAY DEY DIS NAIJAPALS

 ABEG MAKE UNA DEY CARRY UNA LOAD FIRST B4  OTHERS PERSON OWN

 DIS WOMAN DON TIRED 4 UNA BASKET MOUTH NAIJAPALS PEOPLE
110  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 26-03-2012 12:53 PM
Quote from: dolphinkate on 25-03-2012 11:10 PM
Iam using my right to air my personal mind about it. Those young guys r thinking they r smart and cool by laying down with old women in their grandmothers age. And iam almost vomitting seeing people congratulating this guy for it. Fact is, they r cheap prostitutes with unknown destination. They never know, that abroad r other difficulties to face. Maybe some among those coconut heads r realizing this. As christian iam automatically hating anything, which is against the bible, totally wrong, worse and wicked. Marriage is not a limited institution to gain from others by all means. It´s a big sin. Pretending love to an innocent soul, charming others to use them, small boys sleeping with a grandmama from another culture, plan of having a divorce later... All those abnormal behaviors seem become a pervert culture in many nigerian families. I understand, that purity is a problem in nigeria, but still no reason to do anything. Many hardworking and graduates in europe facing purity too. But no young man would have the idea to lay down with a grandmama and even marrying her. Not talking about the family of the young men. They would feel ashamed and trying anything to stop their son.

ABEG CARRY YOUR OVERLOAD B4 OTHER PERSON OWN
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRAITOR: Namadi Sambo single out as one of Boko-Haram's sponsor on: 26-03-2012 12:50 PM
BOKO HARAM BLOOD NA IM ALL ABOKI BE
112  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bizarre World: Pastor Kills Wife Over Sex (Page 8) on: 26-03-2012 12:47 PM
NA DEVIL GO STRIKE U FAKE PASTOR
113  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Inspector Sets Wife Ablaze [Photo] on: 26-03-2012 12:45 PM
FACE JAIL INSPECTOR
114  Forum / The Buzz Central / Re: "I Have No Plans For Marriage" - Nse Ikpe- Etim on: 26-03-2012 12:44 PM
MAKE WAY
115  Forum / Relationships & Romance / Re: Bad Manner? Girl Throws The Index Finger On Her Wedding Day [Photo] on: 26-03-2012 12:42 PM
HATERS I THROW ONE FINGER 4 HAIR 4 UNA  ....RESPECT TO U  DIS WOMAN

HATERS GO TO HELL
116  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Girls Snorting Cocaine In School on: 26-03-2012 12:39 PM
SO JK DON DEY NAIJA ? ? ? SORRY O
117  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 25-03-2012 09:16 PM
Quote from: open_reality on 25-03-2012 09:08 PM
nooo na eng
MAK WE CATCH NA  4 INBOX
118  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 25-03-2012 09:03 PM
Quote from: open_reality on 25-03-2012 08:59 PM
na eng ooo
WONDERFUL ENG BUT I DEY THNK SAY NA PORTUGUESE OR FRENCH TRES BON
119  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 25-03-2012 08:54 PM
Quote from: open_reality on 25-03-2012 08:47 PM
Què vol dir per flex? ¿està vostè casat? el temps no espera per ningú al meu amic.
NA FRENCH YOU DEY SPEAK SO ANGE?
120  Forum / Relationships & Romance / Re: 26 Years Old UNIBEN Graduate Marries 63 Years Old European Lover [Photos] on: 25-03-2012 08:42 PM
Quote from: open_reality on 25-03-2012 08:37 PM
y u no smile ur own?? Wink Wink Wink
REALY I DEY LIKE TO SMILE WAN I DEY FLEX WIT U
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16